Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Fake Friends (Iró Òre)

👤 Yemi Alade 🎼 Fake Friends (Iró Òre) ⏱️ 2:59
🎵 1728 characters
⏱️ 2:59 duration
🆔 ID: 4875210

📜 Lyrics

Normally
Normally
When money come (eh)
I go change my face (eh)
All of my fake friends
We no go dey relate (eh)
When money come (oo)
I go change my face (ehn-ehn)
All of my fake friends (ah)
We no go dey relate (mmm)
Everybody get okpolo
E depend on the way wey you use am
This life na freelance oh
Now I'm getting money
Locate the bag and I secure
Dem hating 'cause I'm getting
I no want make them near me

Over me
Irọ ọrẹ
Irọ, Irọ rẹpẹtẹ
If you no love me now
Make you no love me later
Irọ ọrẹ
Irọ, Irọ rẹpẹtẹ
If you no love me now
Make you no love me later
If you no love me oh
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you no love me oh
Love me now
I no go fit love you later
When I get that paper

Shey you go dey if money no dey my pocket (ahh-ahh)
Back when I dey live my life on a low budget (ahh-ahh)
I no dey pick your call you dey vex for me
When I dey knock your door you dey form for me
When I dey for street you no remember (Modupe oh)
When I dey èbúté mẹta (ehh-ehh)
When you get money I been dey suffer (I been dey suffer)
I been dey call you no dey answer (I don dey enjoy now)

Over me
Irọ ọrẹ
Irọ, Irọ rẹpẹtẹ
If you no love me now
Make you no love me later
Irọ ọrẹ
Irọ, Irọ rẹpẹtẹ
If you no love me now
Make you no love me later
If you no love me oh
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you no love me oh
Love me now
I no go fit love you later
When I get that paper

Oh no
Everybody get okpolo
Locate the bag and I secure oh
If you no love me oh
Love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you no love me oh
Love me now
I no go fit love you later
When I get that paper

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings