Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Notorious

๐Ÿ‘ค Mr Eazi โ€ข ๐ŸŽผ The Evil Genius โ€ข โฑ๏ธ 2:29
๐ŸŽต 1169 characters
โฑ๏ธ 2:29 duration
๐Ÿ†” ID: 4894715

๐Ÿ“œ Lyrics

Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh

I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make i chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side

I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah

I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and i don't forgive
Vegetarian but i want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But i be B.I.G. yeye

Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3

If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession

Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:14.03] Dindandadidindi (yeah)
[00:16.62] Gbedu yin o dindin (Kw3)
[00:21.99] I no want stress
[00:22.77] I just want kpalansh
[00:31.25] I no want stress
[00:32.06] I just want kpalansh yeye
[00:35.95] I cannot kill myself
[00:36.75] So make i chop my life yeh
[00:40.71] I dey find person daughter
[00:42.07] To spoil tonight (ye)
[00:44.91] If anybody get Erica number
[00:46.88] Make e send my side
[00:48.63] I be notorious
[00:50.78] I no dey hear word
[00:51.82] I no dey hear word again
[00:55.75] Zagadat
[00:57.82] I be notorious
[01:00.72] I no dey hear word
[01:01.87] I no dey hear word again
[01:05.76] Kw3
[01:06.85] Yeah
[01:07.61] I getti kele wey dey pray for me
[01:09.77] And other keles wey go kill for me
[01:12.33] Call e badamosi make e spray for me
[01:14.80] Dem never born the Baga wey go test me
[01:17.33] I no be Jesus and i don't forgive
[01:19.72] Vegetarian but i want the beef
[01:22.17] She want the business likey PLC
[01:24.50] Skinny bobo
[01:25.21] But i be B.I.G. yeye
[01:27.32] Omo
[01:27.62] I be notorious
[01:29.92] I no dey hear word
[01:31.00] I no dey hear word again
[01:35.10] Zagadat
[01:37.16] I be notorious
[01:39.77] I no dey hear word
[01:41.05] I no dey hear word again
[01:45.51] Kw3
[01:47.17] If dem no ask you
[01:47.91] Make you no mention ye (make you no mention)
[01:51.83] My money plenty
[01:52.65] No need for pension ye (no need for pension ye)
[01:56.65] I dey blow money
[01:57.62] Na my profession ye
[02:01.36] The money no dey finish
[02:02.98] No recession
[02:04.23] No recession
[02:06.97] Omo
[02:07.46] I be notorious
[02:09.29] I no dey hear word
[02:10.53] I no dey hear word again
[02:14.07] Zagadat
[02:16.17] I be notorious
[02:18.85] I no dey hear word
[02:20.37] I no dey hear word again
[02:24.51] Kw3
[02:26.97]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings