Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Olúwa Jọ̀

👤 Mr Eazi 🎼 The Evil Genius ⏱️ 1:19
🎵 645 characters
⏱️ 1:19 duration
🆔 ID: 4895064

📜 Lyrics

Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name

Tell my mummy sey i go bear the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause i no dey pick their call
Some vex for me 'cause i unfollow them for instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God i feel lonely with people around me
I get problems i dey face
Tell me na who i go yarn
My pastor say e go pray
As long as i send am cash

Olúwa Jọ'
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai
Olúwa Jọ'
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.77] Tosin good morning
[00:02.36] Once again thank you
[00:03.67] I just woke up to see a standing order again
[00:06.56] May the Lord stand for you in Jesus Name
[00:11.03] Tell my mummy sey i go bear the cost
[00:15.71] Tell Deborah sey enough is enough
[00:19.65] My friends tell me I don change 'cause i no dey pick their call
[00:23.65] Some vex for me 'cause i unfollow them for instagram
[00:28.39] E be hard to know person wey love me for real
[00:32.56] Swear to God i feel lonely with people around me
[00:37.10] I get problems i dey face
[00:39.13] Tell me na who i go yarn
[00:42.08] My pastor say e go pray
[00:44.04] As long as i send am cash
[00:46.79] Olúwa Jọ'
[00:48.26] Wa gbemi soké
[00:49.83] Titilai
[00:51.17] Olúwa o
[00:53.07] Ma ju mi sile
[00:54.55] Lai Lai
[00:55.66] Olúwa Jọ'
[00:57.16] Wa gbemi soké
[00:59.06] Titilai
[01:00.07] Olúwa o
[01:01.63] Ma ju mi sile
[01:03.50] Lai Lai
[01:04.54]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings