Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Side Chick

๐Ÿ‘ค Kizz Daniel โ€ข ๐ŸŽผ Maverick โ€ข โฑ๏ธ 2:27
๐ŸŽต 1943 characters
โฑ๏ธ 2:27 duration
๐Ÿ†” ID: 4898686

๐Ÿ“œ Lyrics

Try to be cool
Try to be nice, and try to focus
It's another one
Vado
(Obah)
No go nice
DJ Big N
(Number One, Number One)
When you're big, you're big, abeg

Put it down on me, put it down tan-tan-tan (ayy)
Your body tan-ta'na-'na
E dey risky, but your body Coca-Cola (ayy)
I wanna give you ba'-banana
Anytime that you call, I go sharply come over (ohh)
Me, I no go think am twice (me, I no go think am)
Omotena, 'Tena-'Tena-'Tena
'Tena-'Tena-'Tena, 'Tena-'Tena-'Tena

Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
If my woman catch us, e no go nice (no go)

Gimme love, gimme love (oh-ahh)
Play it all on me, ehn-eh (ehn-eh)
No mind, if you don't mind
Make I do the do on code (code, code)
You got the things that I like (I like)
And, I got the things that you want (that you want)
Me, I no send if your girl dey back (ayy)
I just to wan chop, clean mouth, uh-uh (mm, comot)

Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (my woman catch us)
If my woman catch us, e no go nice (no go)

Jiggy
Wetin you find go Sokoto (find Sokoto), Olohun, e dey for my sokoto (e dey for my sokoto)
And, I know you think I'm a Casanova (I'm a Casanova)
Wan'bi, shey you no like fashionova? (Shey you no like fashionova?)
Lo t'ori mi loje gbese, ayy, sempe (lo t'ori mi loje gbese, ayy)
And, you no I like to play-play (Mary-Kay)
Vado, gbemi trabaye (oshey)
Dollar, dollar nbe ni'le (dollar nbe ni'le)

Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
If my woman catch us, e no go nice (if your woman catch us, e no go nice)
(Milla Mix)

Oh my baby, I'm available
Baby no dey, I go dey for you
Put it down on me, put it down tan-tan-tan
Oh my baby, I'm for you oh
Oh my, I'm for you
Oh na, I'm for you oh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.64] Try to be cool
[00:03.21] Try to be nice, and try to focus
[00:05.88] It's another one
[00:07.24] Vado
[00:08.59] (Obah)
[00:10.43] No go nice
[00:11.58] DJ Big N
[00:13.31] (Number One, Number One)
[00:16.07] When you're big, you're big, abeg
[00:17.65] Put it down on me, put it down tan-tan-tan (ayy)
[00:20.06] Your body tan-ta'na-'na
[00:21.63] E dey risky, but your body Coca-Cola (ayy)
[00:24.85] I wanna give you ba'-banana
[00:26.23] Anytime that you call, I go sharply come over (ohh)
[00:29.13] Me, I no go think am twice (me, I no go think am)
[00:31.04] Omotena, 'Tena-'Tena-'Tena
[00:33.10] 'Tena-'Tena-'Tena, 'Tena-'Tena-'Tena
[00:35.51] Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
[00:39.82] Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
[00:44.13] If my woman catch us, e no go nice (no go)
[00:48.63] If my woman catch us, e no go nice (no go)
[00:53.60] Gimme love, gimme love (oh-ahh)
[00:55.39] Play it all on me, ehn-eh (ehn-eh)
[00:57.78] No mind, if you don't mind
[00:59.66] Make I do the do on code (code, code)
[01:02.01] You got the things that I like (I like)
[01:03.94] And, I got the things that you want (that you want)
[01:06.35] Me, I no send if your girl dey back (ayy)
[01:08.47] I just to wan chop, clean mouth, uh-uh (mm, comot)
[01:11.49] Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
[01:15.49] Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
[01:19.90] If my woman catch us, e no go nice (my woman catch us)
[01:24.60] If my woman catch us, e no go nice (no go)
[01:29.36] Jiggy
[01:30.14] Wetin you find go Sokoto (find Sokoto), Olohun, e dey for my sokoto (e dey for my sokoto)
[01:33.70] And, I know you think I'm a Casanova (I'm a Casanova)
[01:35.80] Wan'bi, shey you no like fashionova? (Shey you no like fashionova?)
[01:38.13] Lo t'ori mi loje gbese, ayy, sempe (lo t'ori mi loje gbese, ayy)
[01:40.51] And, you no I like to play-play (Mary-Kay)
[01:42.77] Vado, gbemi trabaye (oshey)
[01:44.89] Dollar, dollar nbe ni'le (dollar nbe ni'le)
[01:46.77] Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
[01:51.09] Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
[01:55.55] If my woman catch us, e no go nice (no go)
[02:00.10] If my woman catch us, e no go nice (if your woman catch us, e no go nice)
[02:04.61] (Milla Mix)
[02:06.89] Oh my baby, I'm available
[02:11.01] Baby no dey, I go dey for you
[02:13.42] Put it down on me, put it down tan-tan-tan
[02:15.60] Oh my baby, I'm for you oh
[02:18.33] Oh my, I'm for you
[02:20.46] Oh na, I'm for you oh
[02:23.31]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings