Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Amina

๐Ÿ‘ค Afro B โ€ข ๐ŸŽผ Afrowave 3 โ€ข โฑ๏ธ 3:02
๐ŸŽต 1058 characters
โฑ๏ธ 3:02 duration
๐Ÿ†” ID: 5308129

๐Ÿ“œ Lyrics

Bum bum
Gidi bum
Ohhhhhh
Bum bum
Gidi bum
Heyyyyyy
Bum bum
Gidi bum
Ohhhhhh
Bum bum
Gidi bum
Heyyyyy
Handkerchief

I go love u Amina
If u love me Amina
Heyyyyy Amina
Ohhhhh Amina
I fit die for u Amina
I leave Juana for u Amina
Heyyyyy Amina
Ohhhhh Amina

Oh my baby e
Oh Amina
E e e, oh Amina
Oh my baby e
Oh Amina
E e e, oh Amina

Wande Coal
Hey, hey
E get one girl wey her name na Amina
Sexy body o
She get energy and stamina
Make I no sey how we dey give dem
Shey na familiar
Everywhere I go she killin me wit d way she just shooting na jamina
Dey wan take my Amina eh
Make I take my Amina eh
I love my Amina eh
Make I take my Amina eh
She finer than ur girl
Hmmm Halima
Amina, I love u tell me so
Amina, tell me wat u waitin for o o
Amina, I go show u luv and give u more o o
Amina, u dey, u dey on my mind o o
Amina
Amina

I go love u Amina
If u love me Amina
Heyyyyy Amina
Ohhhhh Amina
I fit die for u Amina
I leave Juana for u Amina
Heyyyyy Amina
Ohhhhh Amina

Oh my baby e
Oh Amina
E e e, oh Amina
Oh my baby e
Oh Amina
E e e, oh Amina
Oh Amina (End)

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings