Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Blessings

๐Ÿ‘ค Kaestyle Ft. Omah Lay โ€ข ๐ŸŽผ Kae's Study - EP โ€ข โฑ๏ธ 2:41
๐ŸŽต 1270 characters
โฑ๏ธ 2:41 duration
๐Ÿ†” ID: 5661117

๐Ÿ“œ Lyrics

Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh
Run
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh

Korikiri boy don price property for the island
Finally i'm moving out of the zanga
Anything i touch e come dey sound hot
Ooooo
I remember when i no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now i put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her

Ayayaya ah ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth

Ayayaya ah ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I cant decide to close my mouth
No ooooooo

Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh

Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border

Anyhow e be jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So i want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real i can testify

Ayayaya ah ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o

Ayayaya ah ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I cant decide to close my mouth
No oooo

Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh, wueh wueh
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings