Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Way Life Goes

๐Ÿ‘ค Korede Bello โ€ข ๐ŸŽผ Beauty & Bliss โ€ข โฑ๏ธ 2:48
๐ŸŽต 1248 characters
โฑ๏ธ 2:48 duration
๐Ÿ†” ID: 5745658

๐Ÿ“œ Lyrics

I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

Ohh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers

Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:13.60] I reminisce
[00:16.03] On my way to the top
[00:18.11] Many stairs
[00:19.31] Back in the day when I had many friends
[00:20.78] But twenty friends no go fit to play for twenty years
[00:21.70] Many tears I don fight
[00:23.05] Overcome many fears
[00:26.35] But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence
[00:32.05] Ohh
[00:33.85] Because the things wey life go teach you
[00:35.78] Dem no dey read am for book
[00:37.93] Dem no dey go teach am for school
[00:40.32] I say the things wey life go teach you
[00:45.73] Dem no dey read am for book
[00:49.08] Dem no dey go teach am for school
[00:52.53] It's the way life goes
[00:54.90] It's the way life goes
[00:57.32] People come and go
[00:59.53] Stand on your ten toes
[01:02.78] It's the way life goes
[01:04.87] It's the way life goes
[01:07.45] Friends turn to foes
[01:09.69] Even family can be your rival
[01:24.33] Before you go
[01:25.97] Before you start to go for dough
[01:28.46] Know say money come money go
[01:30.85] And money follow with the followers
[01:34.53] Ogbeni know
[01:37.15] People rise people fall
[01:39.14] So live your life on the low
[01:41.30] Some people just dey lie for their followers
[01:44.46] Things wey life go teach you
[01:47.87] Dem no dey read am for book
[01:50.51] Dem no dey go teach am for school
[01:54.58] I say the things wey life go teach you
[01:58.05] Dem no dey read am for book
[02:00.31] Dem no dey go teach am for school
[02:04.73] It's the way life goes
[02:06.81] It's the way life goes
[02:09.37] People come and go
[02:11.89] Stand on your ten toes
[02:14.79] It's the way life goes
[02:17.49] It's the way life goes
[02:19.82] Friends turn to foes
[02:23.03] Even family can be your rival
[02:40.78]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings