Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

BAD TILL ETERNITY (feat. Zlatan)

๐Ÿ‘ค Blaqbonez โ€ข ๐ŸŽผ Emeka Must Shine โ€ข โฑ๏ธ 2:53
๐ŸŽต 2391 characters
โฑ๏ธ 2:53 duration
๐Ÿ†” ID: 5756128

๐Ÿ“œ Lyrics

Ay

For this life, dem wicked
All the hate's not needed
Emi mo mo nkan t'oju ri, k'ese toh de'be oh
As a studio rat wey no get label oh
Every day, I dey pray
God, take away pain
Cuh the business dey lonely, at this time of the day
Know that it's on me to go all the way
Big or broski, we dey here today, woah-woah

Yeah
I be bad 'till eternity ('ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money (aya-ya-ya)
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

Ay, say
I feel blessed when I see a new day (Ibile)
Blessings steady coming my way
Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?)
I must chop life as long as money dey
I heard you calling my phone (grrrt)
If no be money, oga ade, leave me alone (kuron'be jor)
Same number you had when a nigga was broke
I know my mama pikin, no dey call me "my bro" (no dey call me "my bro")
(Okay, are you my father's son?)

Ahn, say
Eje wa l'oju nigga (ehn)
Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn)
Money in my mind forever (ehn)
T'oba disturb, ko pa data (oh)
Pa ironu ti, paddie, joor, ko f'ata s'enu (ko f'ata s'enu)
Aso nla ko l'eyan nla, Eko l'awa, ma tele enu (ma tele enu)

I be bad 'till eternity ('ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

If you ever look down on me, it's time to look up
Moving security, make dem no shoot us
Know all the way they move, dem no fit fool us
Where dem dey when we poor 'till stupor?
Abi na the J wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty? (Bad people too plenty)
From the days of old, man, I've been high school
Steady guiding both friends and foes (yeah, yeah-yeah)

(Both friends and foes)
(Abi na the J wey I roll)
(Abi na the J wey I roll)
(Holidays on roll)

I be bad 'till eternity ('ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (speeding like say na more than one life)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.36] Ay
[00:10.17] For this life, dem wicked
[00:12.57] All the hate's not needed
[00:14.73] Emi mo mo nkan t'oju ri, k'ese toh de'be oh
[00:17.40] As a studio rat wey no get label oh
[00:20.63] Every day, I dey pray
[00:21.90] God, take away pain
[00:23.02] Cuh the business dey lonely, at this time of the day
[00:25.63] Know that it's on me to go all the way
[00:28.64] Big or broski, we dey here today, woah-woah
[00:31.94] Yeah
[00:32.51] I be bad 'till eternity ('ternity)
[00:34.46] Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
[00:37.38] So many things wey my eye don see
[00:40.06] Thank God say we get money (aya-ya-ya)
[00:42.49] Man, I pull up on a highway (highway)
[00:44.37] Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
[00:47.75] Yeah, so many things wey my eye don see
[00:50.48] Thank God say we get money
[00:52.04] Ay, say
[00:52.82] I feel blessed when I see a new day (Ibile)
[00:55.82] Blessings steady coming my way
[00:57.68] Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?)
[01:00.37] I must chop life as long as money dey
[01:02.74] I heard you calling my phone (grrrt)
[01:04.36] If no be money, oga ade, leave me alone (kuron'be jor)
[01:06.75] Same number you had when a nigga was broke
[01:09.44] I know my mama pikin, no dey call me "my bro" (no dey call me "my bro")
[01:12.31] (Okay, are you my father's son?)
[01:13.76] Ahn, say
[01:14.21] Eje wa l'oju nigga (ehn)
[01:15.57] Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn)
[01:16.63] Money in my mind forever (ehn)
[01:18.09] T'oba disturb, ko pa data (oh)
[01:19.61] Pa ironu ti, paddie, joor, ko f'ata s'enu (ko f'ata s'enu)
[01:22.24] Aso nla ko l'eyan nla, Eko l'awa, ma tele enu (ma tele enu)
[01:25.82] I be bad 'till eternity ('ternity)
[01:28.11] Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
[01:30.56] So many things wey my eye don see
[01:33.56] Thank God say we get money
[01:35.65] Man, I pull up on a highway (highway)
[01:37.81] Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
[01:41.57] Yeah, so many things wey my eye don see
[01:43.92] Thank God say we get money
[01:45.29] If you ever look down on me, it's time to look up
[01:48.53] Moving security, make dem no shoot us
[01:50.92] Know all the way they move, dem no fit fool us
[01:53.57] Where dem dey when we poor 'till stupor?
[01:56.89] Abi na the J wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty? (Bad people too plenty)
[02:00.14]
[02:02.40] From the days of old, man, I've been high school
[02:05.61] Steady guiding both friends and foes (yeah, yeah-yeah)
[02:09.09]
[02:11.72] (Both friends and foes)
[02:13.92] (Abi na the J wey I roll)
[02:16.10] (Abi na the J wey I roll)
[02:18.19] (Holidays on roll)
[02:19.47] I be bad 'till eternity ('ternity)
[02:21.66] Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
[02:24.34] So many things wey my eye don see
[02:27.01] Thank God say we get money
[02:29.47] Man, I pull up on a highway (highway)
[02:31.51] Speeding like say na more than one life dey (speeding like say na more than one life)
[02:34.22] Yeah, so many things wey my eye don see
[02:37.65] Thank God say we get money
[02:38.95]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings