Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

WO WO

๐Ÿ‘ค Minz โ€ข ๐ŸŽผ WO WO โ€ข โฑ๏ธ 2:36
๐ŸŽต 1531 characters
โฑ๏ธ 2:36 duration
๐Ÿ†” ID: 5790409

๐Ÿ“œ Lyrics

(Wo wo)
(Too many things I dey think wo wo)
(I never talk anything wo wo)
(Hmmm on God)
(This life e sweet but e fit wo wo)
(Man only fit to depend on God)

I say
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money, live soft life, ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it's ice water, ah ah

After the club last night, ah
Wake up with hangover, ah
Two Kele for my side, ah ah
Wey I no fit recognize

Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I'm a sweet sensation
Girls won komije raw

Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

They hating on my ambition
Girls love me 'cause I am too sure
I know she's naughty by nature
I love her 'cause I'm on mixture
So issa different vibration

Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before

Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I'm a sweet sensation
Girls wan finish me raw

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.31] (Wo wo)
[00:01.65] (Too many things I dey think wo wo)
[00:03.98] (I never talk anything wo wo)
[00:09.13] (Hmmm on God)
[00:11.19] (This life e sweet but e fit wo wo)
[00:13.35] (Man only fit to depend on God)
[00:18.66] I say
[00:19.82] Wo wo
[00:20.98] Too many things I dey think wo wo
[00:22.97] I never talk anything wo wo
[00:25.39] Dem don dey do shakiti bobo
[00:27.91] Hmmm on God
[00:30.10] This life e sweet but e fit wo wo
[00:32.62] I pray to God make my blessings fall
[00:37.99] Tell the kele do proper
[00:40.66] Get the money, live soft life, ah ah
[00:43.82] Say they want to link for vibes
[00:45.73] On my neck it's ice water, ah ah
[00:48.45] After the club last night, ah
[00:50.80] Wake up with hangover, ah
[00:53.31] Two Kele for my side, ah ah
[00:55.74] Wey I no fit recognize
[00:57.40] Worry me
[00:58.94] Omo make nothing worry me
[01:01.22] Jah don cover me
[01:03.67] So they cannot see me
[01:06.41] Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
[01:09.73] They hating on my ambition
[01:12.02] I'm a sweet sensation
[01:14.34] Girls won komije raw
[01:16.61] Wo wo
[01:18.44] Too many things I dey think wo wo
[01:20.48] I never talk anything wo wo
[01:22.80] Dem don dey do shakiti bobo
[01:25.68] Hmmm on God
[01:27.98] This life e sweet but e fit wo wo
[01:30.05] I pray to God make my blessings fall
[01:35.84] They hating on my ambition
[01:38.59] Girls love me 'cause I am too sure
[01:40.24] I know she's naughty by nature
[01:42.01] I love her 'cause I'm on mixture
[01:43.59] So issa different vibration
[01:45.65] Omoge po
[01:47.12] Bebe n lo
[01:48.32] I no dey take them too serious (mmhmm)
[01:50.84] She say she love my new lifestyle
[01:52.88] Thank God say she no know me before
[01:54.64] Back when things wo wo
[01:56.98] Too many things I dey think wo wo
[01:59.04] I never talk anything wo wo
[02:01.34] Dem don dey do shakiti bobo
[02:04.09] Hmmm on God
[02:06.29] This life e sweet but e fit wo wo
[02:08.55] I pray to God make my blessings fall
[02:12.68]
[02:24.14] Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
[02:26.41] They hating on my ambition
[02:29.03] I'm a sweet sensation
[02:31.16] Girls wan finish me raw
[02:32.96]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings