Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Real Me

๐Ÿ‘ค Lyta โ€ข ๐ŸŽผ Real Me - Single โ€ข โฑ๏ธ 2:38
๐ŸŽต 1650 characters
โฑ๏ธ 2:38 duration
๐Ÿ†” ID: 5893376

๐Ÿ“œ Lyrics

Bhadman Rhedi
(Bhadman Rhedi)
Whoa-whoa-whoa
Whoa-whoa-whoa, ah-ah, ah
Whoa, ah-ah, ah
I no when the man
Oh-oh, ooh
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(From my yard)

Everythin' I do, blessings up and down
See my life don change from now
I'm the hottest boy in town
Gone are those days when man been dey frown
Brother, I don't understand
Why you wan mix my water with sand?
T'eba somi mo'le, mo ma ja
Wonle, wonle, sheri won, won ma ba

Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life
Na God dey bless the boy
Multiple blessings fall for my yard
On low key, mon j'aye mi oh
Please, don't kill my vibe
Na serious matter for this place
I'm singin' this song from my heart

(Waka go from my yard)
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(From my yard)

I thought you mean me well (well)
But, e no show for your eyes oh
You foh put me inside well
If I give you the chance oh (If I give you the chance oh)
I thought you mean me well (well)
But, e no show for your eyes oh, ah
If I give you the chance oh
Plenty blessings for mi yard (plenty blessings for mi yard)
Blessings for mi yard (yard oh)
Me and my guys just dey shine
Na everyday we dey fly (higher)

Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life
Na God dey bless the boy
Multiple blessings fall for my yard
On low key, mon j'aye mi oh
Please, don't kill my vibe
Na serious matter for this place
I'm singin' this song from my heart

(Waka go from my yard)
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(Sunshine on the Mix)
(From my yard)
(Waka go from my yard)
(From my yard)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.08] Bhadman Rhedi
[00:08.69] (Bhadman Rhedi)
[00:09.77] Whoa-whoa-whoa
[00:12.30] Whoa-whoa-whoa, ah-ah, ah
[00:15.53] Whoa, ah-ah, ah
[00:17.91] I no when the man
[00:19.61] Oh-oh, ooh
[00:22.48] (From my yard)
[00:23.40] (Waka go from my yard)
[00:25.55] (From my yard)
[00:27.05] Everythin' I do, blessings up and down
[00:29.65] See my life don change from now
[00:31.95] I'm the hottest boy in town
[00:34.19] Gone are those days when man been dey frown
[00:36.72] Brother, I don't understand
[00:38.93] Why you wan mix my water with sand?
[00:41.23] T'eba somi mo'le, mo ma ja
[00:42.78] Wonle, wonle, sheri won, won ma ba
[00:45.63] Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life
[00:50.10] Na God dey bless the boy
[00:52.02] Multiple blessings fall for my yard
[00:54.63] On low key, mon j'aye mi oh
[00:56.88] Please, don't kill my vibe
[00:59.47] Na serious matter for this place
[01:01.45] I'm singin' this song from my heart
[01:04.29] (Waka go from my yard)
[01:06.94] (From my yard)
[01:08.57] (Waka go from my yard)
[01:11.47] (From my yard)
[01:13.05] (Waka go from my yard)
[01:16.23] (From my yard)
[01:17.65] (Waka go from my yard)
[01:20.75] (From my yard)
[01:22.60] I thought you mean me well (well)
[01:24.56] But, e no show for your eyes oh
[01:26.67] You foh put me inside well
[01:29.31] If I give you the chance oh (If I give you the chance oh)
[01:31.78] I thought you mean me well (well)
[01:34.15] But, e no show for your eyes oh, ah
[01:38.61] If I give you the chance oh
[01:41.03] Plenty blessings for mi yard (plenty blessings for mi yard)
[01:43.41] Blessings for mi yard (yard oh)
[01:45.37] Me and my guys just dey shine
[01:48.09] Na everyday we dey fly (higher)
[01:50.39] Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life
[01:54.79] Na God dey bless the boy
[01:56.32] Multiple blessings fall for my yard
[01:59.03] On low key, mon j'aye mi oh
[02:01.48] Please, don't kill my vibe
[02:03.95] Na serious matter for this place
[02:05.74] I'm singin' this song from my heart
[02:08.50] (Waka go from my yard)
[02:11.20] (From my yard)
[02:12.82] (Waka go from my yard)
[02:15.78] (From my yard)
[02:17.35] (Waka go from my yard)
[02:19.22] (Sunshine on the Mix)
[02:20.62] (From my yard)
[02:21.92] (Waka go from my yard)
[02:25.09] (From my yard)
[02:25.49]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings