My Money
๐ต 2637 characters
โฑ๏ธ 3:36 duration
๐ ID: 5920648
๐ Lyrics
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
Ahn... yeah
Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe
Telling me rubbish, taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement, omo no story
If you no get thirty milli, don't phone me
Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my
That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya
You go still add like two zero
I be yoruba boy but I'm too Igbo
I go pay staff, I go shoot video
Calculate that you go see you are telling me story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no! we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find Yawa
You go see wahala, no! we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me, me
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
(I don't play with my money)
Don't tell me rubbish if you no get money
Don't mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it's not making money, it's not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face
Omo no be child's play
Many, many people don price me for
Kobo I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi n'sitori
Money wey you owe me, me am nah joking
I'm noh laughing, I'm noh kidding, fun me lowo mi
Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
(I don't play with my money)
Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don't pay,
Please rest assured I will take action, I swear to God
Still same Gee's wey you hear before say I no dey play with any boy
Knock, knock, knock, don't get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding, so deceiving
Don't promise, you don't know the meaning
Hide and seeking and I know you're dribbling
Stop that Sh__, it's so demeaning
Dem man know that I've been busy
Working in getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
Dem man tryna duldge me
Don't gimme story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no! we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba, you dey yawa
You go see wahala
No! we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:17.63] I don't play with my money
[00:21.43] Ahn! I don't play with my money
[00:24.74] Gimme my money
[00:28.17] My friend pay me my money
[00:31.35] Ahn... yeah
[00:33.70] Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
[00:35.78] Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
[00:37.53] Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
[00:39.46] Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe
[00:41.30] Telling me rubbish, taking me for novice
[00:43.27] You dey wan run think say I no go notice
[00:45.08] Brand endorsement, omo no story
[00:46.61] If you no get thirty milli, don't phone me
[00:48.67] Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my
[00:51.60] That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya
[00:55.85] You go still add like two zero
[00:58.04] I be yoruba boy but I'm too Igbo
[00:59.75] I go pay staff, I go shoot video
[01:01.67] Calculate that you go see you are telling me story
[01:04.97] Pay me what you owe me
[01:06.04] Me I no go holla, no! we no be hommie
[01:08.37] Pay me what you owe me
[01:09.97] Gimme my rabba
[01:11.18] You dey find Yawa
[01:12.33] You go see wahala, no! we no be hommie
[01:15.93] Pay me what you owe me, me, me, me
[01:18.39] I don't play with my money
[01:21.96] Ahn! I don't play with my money
[01:24.62] Gimme my money
[01:28.67] My friend pay me my money
[01:31.92] (I don't play with my money)
[01:33.76] Don't tell me rubbish if you no get money
[01:39.20] Don't mess with my talent if you no dey sorry
[01:42.87] Tell me something wey eti wan hear
[01:46.23] If it's not making money, it's not making sense
[01:49.16] Twenty million in a month
[01:50.86] Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
[01:52.91] I get many responsibility tin ma face
[01:55.39] Omo no be child's play
[01:56.83] Many, many people don price me for
[01:58.32] Kobo I no complain but still na hustle
[02:00.37] I no want make una pity me
[02:01.82] Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
[02:03.13] Ma fun mi n'sitori
[02:06.04] Money wey you owe me, me am nah joking
[02:08.23] I'm noh laughing, I'm noh kidding, fun me lowo mi
[02:11.20] Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme
[02:18.00] I don't play with my money
[02:21.89] Ahn! I don't play with my money
[02:25.66] Gimme my money
[02:29.26] My friend pay me my money
[02:32.63] (I don't play with my money)
[02:33.64] Money I earned with sweat and blood
[02:35.64] Money I go rather go spend abroad
[02:37.52] If you don't pay,
[02:38.77] Please rest assured I will take action, I swear to God
[02:41.28] Still same Gee's wey you hear before say I no dey play with any boy
[02:45.00] Knock, knock, knock, don't get the door
[02:47.04] I fit come your house in the early morning
[02:48.80] Lies you feeding, so deceiving
[02:50.77] Don't promise, you don't know the meaning
[02:52.76] Hide and seeking and I know you're dribbling
[02:54.67] Stop that Sh__, it's so demeaning
[02:56.37] Dem man know that I've been busy
[02:58.23] Working in getting more cheese really
[03:00.30] Dem man ways is still sneaky
[03:02.03] Dem man tryna duldge me
[03:03.60] Don't gimme story
[03:04.62] Pay me what you owe me
[03:06.33] Me I no go holla, no! we no be hommie
[03:08.44] Pay me what you owe me
[03:09.74] Gimme my rabba, you dey yawa
[03:12.11] You go see wahala
[03:14.86] No! we no be hommie
[03:15.88] Pay me what you owe me, me, me
[03:18.36] I don't play with my money
[03:20.99] Ahn! I don't play with my money
[03:25.47] Gimme my money
[03:29.15] My friend pay me my money
[03:33.68]