Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Confirm

๐Ÿ‘ค Falz feat. Sir Dauda โ€ข ๐ŸŽผ 27 โ€ข โฑ๏ธ 3:47
๐ŸŽต 2834 characters
โฑ๏ธ 3:47 duration
๐Ÿ†” ID: 5920650

๐Ÿ“œ Lyrics

Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up for me, rise up
Wise up, better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know, then you better confirm oh
Better confirm oh, better confirm oh
Better confirm
You can go with me if you never confirm oh
You never confirm oh, you better confirm oh
You better confirm.

Internet gangster
T'is the first chapter
This brother just hammer
He collect from one maga
He's still [?] Money, na him wan dey form swagger
Everyday for the thief, one for karma
So, you happy when you log into your online haven
And when you're getting richer of another man's saving
Stop explaining, don't be lazy
No excuse you fit give them
No be only una wey be victim of the system
No you no be hustler, that one no be work sir
You wan carry dofu dofu, instead make you hustle double
Hoping you would realise, you're not in a real life
You're not sharper than a nigga working in pinstripe
Person talk small, you left threats in the comment section
You never got attention, then you tried to flood the [?]
You don forget say this person get some God protection
Get your ass up before you end up for detention

Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score, but you no get game
Rise up for me, rise up
Wise up, better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know, then you better confirm oh
Better confirm oh, better confirm oh
Better confirm
You can go with me if you never confirm oh
You never confirm oh, you better confirm oh
You better confirm.

No be say I holy pass
No, I'm far from that person
Every teaching, every sermon,
Every life lesson go surely tell you the same thing
My guy, this life no be level playing field
Uhn
Just run your own race
No double-cross another man
Everyone no fit get the same speed
Yeah
Mi lo sope mo 're fa ra we Ki lo ma womo Dangote
For the little wey i get, baba God nagode
I'm steady grinding, because I need to get the pepper
Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je
So sell plantain today, tomorrow buy plantation
And fly first-class for a nice vacation
Getting anyway will teach you to get the wrong way
Abi they told you Rome was built in one day
[?] Better have a plan oh
If you don't know, you better confirm oh
You better confirm

Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score, but you no get game
Rise up for me, rise up
Wise up, better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know, then you better confirm oh
Better confirm oh, better confirm oh
Better confirm
You can go with me if you never confirm oh
You never confirm oh, you better confirm oh
You better confirm.
You never confirm oh, you better confirm oh
You better confirm.

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.94] Nothing wey you wan talk
[00:09.94] Nothing wey you fit explain
[00:12.08] You no work but you wan chop
[00:14.75] You wan score but you no get game
[00:17.39] Rise up for me, rise up
[00:19.78] Wise up, better change your plan
[00:22.74] More hustle for the righteous
[00:25.17] If you don't know, then you better confirm oh
[00:28.81] Better confirm oh, better confirm oh
[00:33.68] Better confirm
[00:35.59] You can go with me if you never confirm oh
[00:39.21] You never confirm oh, you better confirm oh
[00:44.87] You better confirm.
[00:47.20] Internet gangster
[00:49.66] T'is the first chapter
[00:51.04] This brother just hammer
[00:52.05] He collect from one maga
[00:53.48] He's still [?] Money, na him wan dey form swagger
[00:56.08] Everyday for the thief, one for karma
[00:58.74] So, you happy when you log into your online haven
[01:01.47] And when you're getting richer of another man's saving
[01:04.08] Stop explaining, don't be lazy
[01:05.48] No excuse you fit give them
[01:07.04] No be only una wey be victim of the system
[01:09.94] No you no be hustler, that one no be work sir
[01:12.18] You wan carry dofu dofu, instead make you hustle double
[01:15.07] Hoping you would realise, you're not in a real life
[01:17.43] You're not sharper than a nigga working in pinstripe
[01:20.37] Person talk small, you left threats in the comment section
[01:22.72] You never got attention, then you tried to flood the [?]
[01:25.96] You don forget say this person get some God protection
[01:28.30] Get your ass up before you end up for detention
[01:32.17] Nothing wey you wan talk
[01:34.74] Nothing wey you fit explain
[01:37.17] You no work but you wan chop
[01:40.16] You wan score, but you no get game
[01:42.22] Rise up for me, rise up
[01:44.99] Wise up, better change your plan
[01:47.64] More hustle for the righteous
[01:50.02] If you don't know, then you better confirm oh
[01:54.37] Better confirm oh, better confirm oh
[01:59.32] Better confirm
[02:00.93] You can go with me if you never confirm oh
[02:04.94] You never confirm oh, you better confirm oh
[02:10.34] You better confirm.
[02:12.99] No be say I holy pass
[02:14.59] No, I'm far from that person
[02:15.99] Every teaching, every sermon,
[02:17.56] Every life lesson go surely tell you the same thing
[02:20.26] My guy, this life no be level playing field
[02:22.63] Uhn
[02:23.95] Just run your own race
[02:25.04] No double-cross another man
[02:26.62] Everyone no fit get the same speed
[02:28.48] Yeah
[02:29.29] Mi lo sope mo 're fa ra we Ki lo ma womo Dangote
[02:31.91] For the little wey i get, baba God nagode
[02:34.64] I'm steady grinding, because I need to get the pepper
[02:37.00] Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je
[02:39.97] So sell plantain today, tomorrow buy plantation
[02:42.66] And fly first-class for a nice vacation
[02:45.38] Getting anyway will teach you to get the wrong way
[02:47.98] Abi they told you Rome was built in one day
[02:50.34] [?] Better have a plan oh
[02:53.31] If you don't know, you better confirm oh
[02:56.54] You better confirm
[02:58.10] Nothing wey you wan talk
[03:00.52] Nothing wey you fit explain
[03:02.73] You no work but you wan chop
[03:05.14] You wan score, but you no get game
[03:08.34] Rise up for me, rise up
[03:10.71] Wise up, better change your plan
[03:13.66] More hustle for the righteous
[03:15.89] If you don't know, then you better confirm oh
[03:19.56] Better confirm oh, better confirm oh
[03:24.69] Better confirm
[03:26.57] You can go with me if you never confirm oh
[03:29.96] You never confirm oh, you better confirm oh
[03:35.88] You better confirm.
[03:39.04] You never confirm oh, you better confirm oh
[03:40.93] You better confirm.
[03:41.73]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings