Gaza
๐ต 1885 characters
โฑ๏ธ 2:48 duration
๐ ID: 5927408
๐ Lyrics
Yaa
Greatness
Wi-Wi-Wi-Willis giddem
Yaa
Giddem
DJ Neptune
Hit me
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na him be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Oya wey the Ganja? (Ganja)
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on a lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Huh, madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My manchi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza (Let's go)

Who get money na hin be the man
Wey dey make the people discuss

World best
Milla Mix
Wi-Wi-Wi-Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Records
Sounds of Neptune

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.99] Yaa
[00:04.70] Greatness
[00:06.93] Wi-Wi-Wi-Willis giddem
[00:09.86] Yaa
[00:13.16] Giddem
[00:14.59] DJ Neptune
[00:17.02] Hit me
[00:18.48] Every time I come around
[00:20.68] Girl dem a show me love
[00:22.86] Anytime I boogie down
[00:25.03] The girl dem wan set it off
[00:26.93] Who get money na him be the man
[00:29.04] Who dey make the people discuss
[00:31.57] Onyeoma jagaban
[00:33.45] Yes! make you report
[00:35.29] Follow me to Gaza (gaza)
[00:37.08] Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
[00:39.93] Follow me to Gaza (gaza)
[00:41.96] Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
[00:44.40] Oya wey the Ganja? (Ganja)
[00:46.17] Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
[00:48.98] Push up on a lighter (lighter)
[00:50.91] Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
[00:53.57] Udeme na my best friend pankololo
[00:56.30] I just wan siddon dey shack kololo
[00:58.75] No time to dey waste time jastololo
[01:01.04] Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
[01:03.45] Huh, madness dey for the dance floor
[01:05.57] Sweet girl wey dey whine say she want more
[01:08.07] COVID no dey fear native doctor
[01:10.14] Somebody go tell Kate Henshaw e choke
[01:13.17] My manchi e restrict my airflow I panji
[01:16.67] You give me 20 na still shandi
[01:18.78] Nkechi dey whine am till 2:30
[01:20.73] Fire, take am go higher
[01:23.23] Plenty chikala want my bulala
[01:25.48] Send me your aza, block me for plaza
[01:27.36] If you want am follow me go Gaza (Let's go)
[01:30.22] Follow me to Gaza (gaza)
[01:31.87] Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
[01:34.22] Follow me to Gaza (gaza)
[01:36.26] Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
[01:38.80] Oya wey the Ganja? (Ganja)
[01:41.27] Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
[01:43.43] Push up on a lighter (lighter)
[01:45.76] Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
[01:48.76] Every time I come around
[01:51.11] Girl dem a show me love
[01:53.49] Anytime I boogie down
[01:55.53] The girl dem wan set it off
[01:57.72] Who get money na hin be the man
[02:00.07] Wey dey make the people discuss
[02:02.32] Onyeoma jagaban
[02:04.43] Yes! make you report
[02:06.14] Follow me to Gaza (gaza)
[02:07.53] Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
[02:10.89] Follow me to Gaza (gaza)
[02:12.19] Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
[02:14.99] Oya wey the Ganja? (Ganja)
[02:16.86] Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
[02:19.66] Push up on a lighter (lighter)
[02:21.53] Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
[02:24.94] DJ Neptune
[02:27.14] World best
[02:29.63] Milla Mix
[02:31.57] Wi-Wi-Wi-Willis giddem
[02:34.58] Greatness republic
[02:37.80] You already know
[02:39.74] Neptune Records
[02:41.80] Sounds of Neptune
[02:42.59]