Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

beeni (feat. Barry Jhay)

๐Ÿ‘ค CKay โ€ข ๐ŸŽผ CKay the First โ€ข โฑ๏ธ 3:19
๐ŸŽต 1290 characters
โฑ๏ธ 3:19 duration
๐Ÿ†” ID: 5935462

๐Ÿ“œ Lyrics

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Yeah, oyah o
Aah ah ah ah aaaah aaaah
Ckay Yeeh o, aah uh aah

Tomorrow get belle o, nobody know wetin e go born

Yeah yeah
Yeah, Butterfly wey you see today
Only yesterday e be caterpillar wey dey crawl
Ma lo underate anybody, ma lo downgrade

If you want to love me baby, love me today
No condition is permanent God get
Plan for me, e too sure for me aah aah Ahh
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Abi bee koo (Beeni o Beeni o eh eh)

Look at me now, look at one something
(Look at one something)
Just last week, I didn't have nothing (I didn't have nothing)
My ex call my phone dey congratulate me (congratulate me)
I tell her thank you, she want me back I say it's too late yeah Yeah
Ma lo underate anybody, ma lo downgrade
If you want to love me baby, love me today
No condition is permanent God get
Plan for me, e too sure for me aah aah Ahh
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh eh)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o eh eh) ore o

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh eh)

End

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings