Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Let Him Go

๐Ÿ‘ค Korede Bello โ€ข ๐ŸŽผ BELLOVED โ€ข โฑ๏ธ 3:32
๐ŸŽต 1544 characters
โฑ๏ธ 3:32 duration
๐Ÿ†” ID: 6052614

๐Ÿ“œ Lyrics

Eeeeeh!
Korede Bello oooh oooh ooh
Don Jazzy pon this again

You be jollof rice
No let them dey treat you like white rice yo
You be my Rolce Royce
No let them dey ride you like keke Napep
Or Okada sef
My diamond, you need a real man wey go cherish โ€“ o

So if your man dey do any how
He go see any how
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him โ€“ let him go
Let him โ€“ oh Let him go
I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!

Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him โ€“ oh Let him go
I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
You better leave them

Doesn't fitting your profile
Doesn't make you bokwile
If the man no dey drop bar
Make you give am the space bar
Shift โ€“ Alternate and delete am oh
Tell him Asta Lavista oh
Is your time waiting worth while
Does he worship the most high
Baby you know me I no Like kamo
Me I no dey like to dey see you cry oh
Make you no dey let am dey do you wayo
Cos you be the star for my eye baba fryo oh eh
Oya don't be shy oh
Baby come click on the link in bio โ€“ aah!

If the man dey do anyhow
He go see anyhow
Girl I dey tell you now

You better leave them
Let him โ€“ Let him go
Let him โ€“ oh Let him go
I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him โ€“ oh Let him go
I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
You better leave them

Baby let him go ooh โ€“ let him go
Baby let him go ooh โ€“ let him go
Baby let him go ooh โ€“ let him go
I wanna let you know ooh
Let him go ooh โ€“ oh Let him go
Baby let him go ooh โ€“ let him go
Baby just let him go ooh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.22] Eeeeeh!
[00:03.99] Korede Bello oooh oooh ooh
[00:07.96] Don Jazzy pon this again
[00:09.32] You be jollof rice
[00:10.53] No let them dey treat you like white rice yo
[00:12.95] You be my Rolce Royce
[00:14.50] No let them dey ride you like keke Napep
[00:17.31] Or Okada sef
[00:19.04] My diamond, you need a real man wey go cherish โ€“ o
[00:22.50] So if your man dey do any how
[00:24.64] He go see any how
[00:25.62] Girl I dey tell you now
[00:26.67] You better leave them
[00:27.31] Let him โ€“ let him go
[00:30.13] Let him โ€“ oh Let him go
[00:32.03] I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
[00:36.73] Man wey dey beat you let him
[00:38.12] Let him go
[00:39.44] Let him โ€“ oh Let him go
[00:41.28] I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
[00:43.20] You better leave them
[00:46.18] Doesn't fitting your profile
[00:47.88] Doesn't make you bokwile
[00:49.75] If the man no dey drop bar
[00:52.54] Make you give am the space bar
[00:54.89] Shift โ€“ Alternate and delete am oh
[00:57.44] Tell him Asta Lavista oh
[00:59.61] Is your time waiting worth while
[01:02.49] Does he worship the most high
[01:04.26] Baby you know me I no Like kamo
[01:06.23] Me I no dey like to dey see you cry oh
[01:08.22] Make you no dey let am dey do you wayo
[01:10.54] Cos you be the star for my eye baba fryo oh eh
[01:13.58] Oya don't be shy oh
[01:15.24] Baby come click on the link in bio โ€“ aah!
[01:19.38] If the man dey do anyhow
[01:20.05] He go see anyhow
[01:20.95] Girl I dey tell you now
[01:21.99] You better leave them
[01:23.49] Let him โ€“ Let him go
[01:24.45] Let him โ€“ oh Let him go
[01:26.84] I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
[01:29.41] Man wey dey beat you let him
[01:32.43] Let him go
[01:34.36] Let him โ€“ oh Let him go
[01:36.15] I say let him โ€“ Let him go โ€“ uo!
[01:38.15] You better leave them
[01:41.40] Baby let him go ooh โ€“ let him go
[01:43.56] Baby let him go ooh โ€“ let him go
[01:46.30] Baby let him go ooh โ€“ let him go
[01:48.39] I wanna let you know ooh
[01:50.16] Let him go ooh โ€“ oh Let him go
[01:52.28] Baby let him go ooh โ€“ let him go
[01:54.17] Baby just let him go ooh
[01:55.22]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings