Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

If You Smile

๐Ÿ‘ค Korede Bello โ€ข ๐ŸŽผ BELLOVED โ€ข โฑ๏ธ 3:34
๐ŸŽต 1810 characters
โฑ๏ธ 3:34 duration
๐Ÿ†” ID: 6052621

๐Ÿ“œ Lyrics

Kokose
Korede Bello
Baby Fresh on the beat oh

If you smile na to smile oh baby oh
(Na to smile oh baby oh)
If you cry na to cry oh baby oh
(Na to cry oh baby oh)
And if you laugh I go laugh oh baby oh
(I go laugh oh baby oh)
And if you say you want to dance
(Na to dance oh baby)
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh
Yungba, yungba jare
Kajo, Kajo ma logba ma re oh
Logba, logba jare
Ife olugbala ma re
Olugbala wole
Ife yi yato jare
Oyato, oyato jare

Oh nana, oh mana away
I dey think about your love oh
Girl, I dey sare to wale
And I can't wait to link up
See I no dey fit to chop
I dey miss your jollof
Jollof oh, jollof oh
I dey gbadun your jollof oh
Oya kiss me, take away
Make I wrap inside my heart oh
They try to steal my love away
No, but they know they cannot oh
You be the key to the padlock
You be plane I dey pilot oh
Oh my God oh, oh my God oh
You be the ring wey God comot ohh

If you smile na to smile oh baby oh
(Na to smile oh baby oh)
If you cry na to cry oh baby oh
(Na to cry oh baby oh)
And if you laugh I go laugh oh baby oh
(I go laugh oh baby oh)
And if you say you want to dance
(Na to dance oh baby)
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh
Yungba, yungba jare
Kajo, Kajo ma logba ma re oh
Logba, logba jare
Ife olugbala ma re
Olugbala wole
Ife yi yato jare
Oyato, oyato jare

Baby oh, baby oh
This is so crazy oh
Na beg i dey beg oh
Gbami oh!
Pekele pekele
Arugbo je'gbese
No mind oh je gbese
For your love I say
Baby oh, baby oh
Loving you steady oh
Your loving dey sweet oh
Gbami oh!
Pekele pekele
Arugbo je'gbese
Girl if you je gbese
Emi ni o san oh

Ehh, I no dey use you play
Girl you the reason I sing this song oh
Cos ah be presido
Automatically you're my excellency oh
Oh, you are the one they know, Aya mii
You are the one, you are my life
You are my life oh
You are the love of my life oh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.55] Kokose
[00:06.62] Korede Bello
[00:08.91] Baby Fresh on the beat oh
[00:09.82] If you smile na to smile oh baby oh
[00:11.89] (Na to smile oh baby oh)
[00:14.37] If you cry na to cry oh baby oh
[00:15.25] (Na to cry oh baby oh)
[00:18.54] And if you laugh I go laugh oh baby oh
[00:19.71] (I go laugh oh baby oh)
[00:21.55] And if you say you want to dance
[00:25.60] (Na to dance oh baby)
[00:27.78] Kajo, Kajo ma yungba ma re oh
[00:29.96] Yungba, yungba jare
[00:32.68] Kajo, Kajo ma logba ma re oh
[00:35.74] Logba, logba jare
[00:36.98] Ife olugbala ma re
[00:38.82] Olugbala wole
[00:39.85] Ife yi yato jare
[00:41.56] Oyato, oyato jare
[00:46.11] Oh nana, oh mana away
[00:47.45] I dey think about your love oh
[00:49.65] Girl, I dey sare to wale
[00:51.63] And I can't wait to link up
[00:53.88] See I no dey fit to chop
[00:56.24] I dey miss your jollof
[00:58.49] Jollof oh, jollof oh
[01:01.62] I dey gbadun your jollof oh
[01:04.14] Oya kiss me, take away
[01:06.28] Make I wrap inside my heart oh
[01:08.36] They try to steal my love away
[01:09.93] No, but they know they cannot oh
[01:11.63] You be the key to the padlock
[01:13.98] You be plane I dey pilot oh
[01:16.55] Oh my God oh, oh my God oh
[01:19.35] You be the ring wey God comot ohh
[01:22.47] If you smile na to smile oh baby oh
[01:25.02] (Na to smile oh baby oh)
[01:27.41] If you cry na to cry oh baby oh
[01:29.81] (Na to cry oh baby oh)
[01:32.04] And if you laugh I go laugh oh baby oh
[01:34.66] (I go laugh oh baby oh)
[01:36.52] And if you say you want to dance
[01:39.42] (Na to dance oh baby)
[01:41.13] Kajo, Kajo ma yungba ma re oh
[01:43.91] Yungba, yungba jare
[01:45.57] Kajo, Kajo ma logba ma re oh
[01:49.62] Logba, logba jare
[01:50.23] Ife olugbala ma re
[01:53.53] Olugbala wole
[01:54.48] Ife yi yato jare
[01:57.65] Oyato, oyato jare
[01:59.49] Baby oh, baby oh
[02:00.14] This is so crazy oh
[02:01.19] Na beg i dey beg oh
[02:02.37] Gbami oh!
[02:03.48] Pekele pekele
[02:04.18] Arugbo je'gbese
[02:05.60] No mind oh je gbese
[02:07.13] For your love I say
[02:08.37] Baby oh, baby oh
[02:09.06] Loving you steady oh
[02:09.76] Your loving dey sweet oh
[02:11.71] Gbami oh!
[02:12.54] Pekele pekele
[02:13.22] Arugbo je'gbese
[02:13.97] Girl if you je gbese
[02:15.01] Emi ni o san oh
[02:16.15] Ehh, I no dey use you play
[02:17.98] Girl you the reason I sing this song oh
[02:22.23] Cos ah be presido
[02:24.39] Automatically you're my excellency oh
[02:26.85] Oh, you are the one they know, Aya mii
[02:29.36] You are the one, you are my life
[02:31.51] You are my life oh
[02:35.68] You are the love of my life oh
[02:40.17]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings