Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Kini Issue

๐Ÿ‘ค Runtown โ€ข ๐ŸŽผ Signs โ€ข โฑ๏ธ 3:15
๐ŸŽต 1430 characters
โฑ๏ธ 3:15 duration
๐Ÿ†” ID: 6102576

๐Ÿ“œ Lyrics

Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go
Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
Me you and Hennessey na chemistry
Only you fit match up my energy
Saxophone
If I tell you dance dance
If I tell you wait wait
Money for your waist
Fire waist eh
If I tell you craze craze
If I tell you move
Oh no see I'm just tryna say
She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go
Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.93] Lord know say me l kill dem with the vibe
[00:11.19] Never ever let a hater kill my vibe
[00:13.46] Might let bygones be bygones
[00:16.02] Or I might just buss my gun
[00:18.06] Say Me no want no negativity in life
[00:20.70] Cyaan never let nobody take my wife
[00:22.91] Might let bygones be bygones
[00:25.39] Or I might just buss my gun
[00:30.38] She be messing with my head
[00:34.99] Got me singing songs on the radio
[00:37.55] Singing songs on the radio
[00:39.98] Why anytime I dey with you I can't focus
[00:44.45] Why all of a sudden me I can't go
[00:50.97] Kini issue
[00:53.63] Kini issue
[00:55.66] Shey na money issue
[00:58.00] Abi na just issue
[01:00.56] When I'm done with you
[01:02.17] You go know when I'm done
[01:04.19] Say nothing wey man no fit do
[01:06.91] Say nothing wey man no fit do
[01:12.92] Me you and Hennessey na chemistry
[01:17.71] Only you fit match up my energy
[01:20.85] Saxophone
[01:28.88] If I tell you dance dance
[01:31.33] If I tell you wait wait
[01:33.92] Money for your waist
[01:36.23] Fire waist eh
[01:38.53] If I tell you craze craze
[01:40.88] If I tell you move
[01:43.31] Oh no see I'm just tryna say
[01:46.18] She be messing with my head
[01:51.10] Got me singing songs on the radio
[01:53.92] Singing songs on the radio
[01:55.69] Why anytime I dey with you I can't focus
[02:00.48] Why all of a sudden me I can't go
[02:07.80] Kini issue
[02:09.32] Kini issue
[02:11.86] Shey na money issue
[02:14.01] Abi na just issue
[02:16.39] When I'm done with you
[02:18.59] You go know when I'm done
[02:20.70] Say nothing wey man no fit do
[02:23.37] Say nothing wey man no fit do
[02:31.80] Lord know say me l kill dem with the vibe
[02:33.81] Never ever let a hater kill my vibe
[02:36.35] Might let bygones be bygones
[02:38.45] Or I might just buss my gun
[02:40.83] Say me no want no negativity in life
[02:43.31] Cyaan never let nobody take my wife
[02:45.85] Might let bygones be bygones
[02:48.31] Or I might just buss my gun

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings