Oga
๐ต 1165 characters
โฑ๏ธ 2:53 duration
๐ ID: 6107499
๐ Lyrics
She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perched
Okay, okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay, okay
You no dey taught well, oga รณ
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today, today the cup, e don full
Throw away, the tools dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch dey dem plentu
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh between her legs
Okay, okay
He dey talk mumble jumble, oga รณ (oga o)
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full
Eh, mm, mm, no, no
She no shoot am again, she drop the pistol na
She just comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him ears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass, phew
Dey bleed, him ears don go
Oga Kuku dey hear word

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:07.24] She carry him pistol, Smith and Wesson
[00:14.71] She be jury, judge, executioner, she been waiting
[00:22.17] Her demeanor cold, she calm
[00:24.41] The anger, you no fit wait it
[00:30.72] Find the perfect position, she perched
[00:38.24] Okay, okay
[00:41.74] Start to talk your mouth
[00:45.21] Na wetin life do you
[00:48.55] Spread the pain to cast the coup
[00:52.88] Okay, okay
[00:56.13] You no dey taught well, oga รณ
[01:00.56] Na wetin life do you
[01:03.85] Everything na to snatch for you
[01:07.89] You dey insist say, say, say, say
[01:11.62] Talk on when e things dabaru
[01:15.36] Say trauma full your heart boku
[01:18.97] Today, today the cup, e don full
[01:25.65] Throw away, the tools dey in plenty
[01:32.86] Ammunition dem pile, the switch dey dem plentu
[01:40.30] Him heart cold, him soul no fit fury
[01:49.07] The pain e still fresh between her legs
[01:56.23] Okay, okay
[01:58.80] He dey talk mumble jumble, oga รณ (oga o)
[02:03.47] Na wetin life do you
[02:06.75] Everything na to snatch for you
[02:10.52] You dey insist say, say, say, say
[02:14.11] Talk on when e things dabaru
[02:17.85] Say my pain dey make you feel boku boku
[02:21.91] Ah, e don full
[02:29.07] Eh, mm, mm, no, no
[02:30.91] She no shoot am again, she drop the pistol na
[02:32.67] She just comot waka for the place
[02:34.18] But as e enter, e dey bleed all over
[02:38.29] Him ears dem don leave am
[02:40.67] I no know o
[02:41.80] Like somebody cut am or maybe bullet slash pass, phew
[02:44.43] Dey bleed, him ears don go
[02:46.81] Oga Kuku dey hear word
[02:48.82]