Black Man, Black Woman
๐ต 1100 characters
โฑ๏ธ 3:42 duration
๐ ID: 6123840
๐ Lyrics
This love from the very beginning na taboo
I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth
And this kind of responsibility
Na for few
We carry our matter ah
For head
If na the days of our fore fore fathers
The way we dey live dem go call us Messiah
Like Amadioha
Like Sango and Oya
But I be black man
I bend the whole town
To impress some crazy clown
Wey dey spread the hate around
Black man
I own the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world
But I no care to solve am for my own
I dey show, I dey buy, I dey owe
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rule
Na wetin man go do
Na to break the rules but for good
And you be black woman
You wear your pain like amour
You take your luck and lock up
You say na man get the fuck up
Black woman
Na you get the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world
But you no care to solve am for your own
You dey, you dey jolly
You dey pose

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:14.86] This love from the very beginning na taboo
[00:25.61]
[00:28.06] I dey for you
[00:30.04] You dey for me
[00:31.21] Like the sun and the earth
[00:33.41]
[00:41.47] And this kind of responsibility
[00:48.51] Na for few
[00:51.19]
[00:55.52] We carry our matter ah
[01:01.94] For head
[01:04.82]
[01:08.54] If na the days of our fore fore fathers
[01:12.41] The way we dey live dem go call us Messiah
[01:16.05] Like Amadioha
[01:18.68] Like Sango and Oya
[01:21.83] But I be black man
[01:25.46] I bend the whole town
[01:28.55] To impress some crazy clown
[01:31.69] Wey dey spread the hate around
[01:36.12] Black man
[01:38.96] I own the whole town
[01:41.97] To impress some silly clown
[01:44.95] Wey dey spread the hate around
[01:49.36] I forget to care for my own
[01:55.80] I carry the problem of the world
[02:01.47] But I no care to solve am for my own
[02:07.14]
[02:09.53] I dey show, I dey buy, I dey owe
[02:15.90] Na society dey enforce the rules
[02:22.77] But na woman dey dictate the rule
[02:29.75] Na wetin man go do
[02:36.43] Na to break the rules but for good
[02:43.50] And you be black woman
[02:46.55] You wear your pain like amour
[02:49.81] You take your luck and lock up
[02:53.37] You say na man get the fuck up
[02:56.81] Black woman
[03:00.06] Na you get the whole town
[03:03.08] To impress some silly clown
[03:06.39] Wey dey spread the hate around
[03:10.57] You forget to care for your own
[03:17.00] You carry the problems of the world
[03:21.65]
[03:23.93] But you no care to solve am for your own
[03:30.61] You dey, you dey jolly
[03:34.31] You dey pose
[03:34.84]