Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

1999

๐Ÿ‘ค Olamide โ€ข ๐ŸŽผ Street OT โ€ข โฑ๏ธ 2:43
๐ŸŽต 1855 characters
โฑ๏ธ 2:43 duration
๐Ÿ†” ID: 6183040

๐Ÿ“œ Lyrics

1999
1999
I start to dey think like man
But if dey no kill P man
Let me take you back time
Wetin really ginger the grind
Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
I start to dey think like man
But if dey no kill P man
Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si
Ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go school
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Some people for street dem go say he too rich
I no know wetin my papa want me be
Until the day dat I almost lost the G
Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank Lord o
Let me take you back time
Wetin really ginger the grind
Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
I start to dey think like man
But if dey no kill P man
Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (No vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cause I dey para am going local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah
Let me take you back time
Wetin really ginger the grind
Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
I start to dey think like man
But if dey no kill P man
Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
I see people dey sympathize
I was traumatized
Na then I realize
It's time to organize myself
Dem dey sympathize
I was traumatized
Na then I realize
Amu robber fepa daddy mi o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.47] 1999
[00:05.65] 1999
[00:09.97] I start to dey think like man
[00:14.17] But if dey no kill P man
[00:17.23] Let me take you back time
[00:19.26] Wetin really ginger the grind
[00:21.49] Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
[00:25.88] I start to dey think like man
[00:28.10] But if dey no kill P man
[00:29.87] Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
[00:33.97] Ma lowo ma kole
[00:35.01] Ma kole ma rale
[00:36.34] Ojo kan lo tan si
[00:37.21] Ojo kan lo bere
[00:38.23] I hustle my music mo sa d'alapere
[00:40.46] The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
[00:42.77] My papa dey hustle my papa dey try
[00:44.85] My papa na driver my papa dey grind
[00:47.13] My papa dey send all him pikin go school
[00:49.23] My papa no mind ko mu garri ko sun
[00:51.46] My papa dey help as in money no reach
[00:53.54] Some people for street dem go say he too rich
[00:55.60] I no know wetin my papa want me be
[00:57.87] Until the day dat I almost lost the G
[01:00.00] Dem break door
[01:01.15] Dem carry gun
[01:02.45] Me need my siblings were very young
[01:04.79] Oh my God
[01:05.81] Dem shoot my dad
[01:07.05] But he survive
[01:08.00] Thank Lord o
[01:09.41] Let me take you back time
[01:11.67] Wetin really ginger the grind
[01:13.80] Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
[01:17.98] I start to dey think like man
[01:20.27] But if dey no kill P man
[01:22.26] Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
[01:27.15] O di dandan mo ma l'aluyo
[01:29.18] B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
[01:31.24] B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
[01:33.39] Mi o ni relent mo ma fo fence ah
[01:36.20] Se b'eyan lo bi Eleganza
[01:38.52] Money must be made yes sir
[01:40.58] Blood in my eyes no vex ah (No vex ah)
[01:43.61] B'oleku wo gboro mo ma dogo
[01:45.74] Mo ma yo kele mo ma t'irogo
[01:47.63] Cause I dey para am going local
[01:50.00] Won ni moti fa gbana moti fa choko
[01:52.19] I no surrender if dem no retreat
[01:54.30] Na money dey push me dey commit sin
[01:56.59] Mo ti d'ehana mo di Gabazin
[01:58.41] Most wanted e ma ri ni magazine yeah
[02:01.68] Let me take you back time
[02:03.98] Wetin really ginger the grind
[02:06.11] Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
[02:10.74] I start to dey think like man
[02:12.67] But if dey no kill P man
[02:14.68] Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o)
[02:18.61] I see people dey sympathize
[02:21.44] I was traumatized
[02:23.82] Na then I realize
[02:25.70] It's time to organize myself
[02:28.38] Dem dey sympathize
[02:30.24] I was traumatized
[02:32.67] Na then I realize
[02:34.30] Amu robber fepa daddy mi o

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings