E No Easy
๐ต 1174 characters
โฑ๏ธ 4:23 duration
๐ ID: 6235285
๐ Lyrics
Baba God na your hand work hey
No be lie iye, na your hand
Work hey. I say, e no easy hey
Oh oh, oh oh To dey sing and
Dey dance and the people dey rejoice
Hey. My brother, my
Sister no be today. If e good or
Bad, make we dey thank God
Hey. Baba God na your hand work
Hey. No be lie hey. Haa! I
Say no be lie hey
No be everybody wey sleep for
Night wake up see the light
Hey. See the future is bright
Hey. And e dey enter for eye
Hey. Make you do your best hey
Baba God go handle the rest
Hey
Even if you no get money, dey jolly
Dey shake body. No
Need to dey tear body. If no be
God hey-hey. Na some be dead
Body. Nobody be born baby. When
You fall, you go stand up
Again. You go try am again, again
And again
See, my people hey. On a good day
Nobody wey go for this
World to suffer hey. Na bad dey
Na your own today. Another
Man tomorrow. My brother which
Kian life be this. Everybody
Get him own way to follow. But
E no easy o
See, the true story be say this
Music no be today. The
Thing been dey start like play-play
But now we don dey troway
So make una, make una serious
Hey. Chai! But na business
Hey. Na make we dey try to rejoice
Hey. Why? Cos e no easy
Hey
No be lie iye, na your hand
Work hey. I say, e no easy hey
Oh oh, oh oh To dey sing and
Dey dance and the people dey rejoice
Hey. My brother, my
Sister no be today. If e good or
Bad, make we dey thank God
Hey. Baba God na your hand work
Hey. No be lie hey. Haa! I
Say no be lie hey
No be everybody wey sleep for
Night wake up see the light
Hey. See the future is bright
Hey. And e dey enter for eye
Hey. Make you do your best hey
Baba God go handle the rest
Hey
Even if you no get money, dey jolly
Dey shake body. No
Need to dey tear body. If no be
God hey-hey. Na some be dead
Body. Nobody be born baby. When
You fall, you go stand up
Again. You go try am again, again
And again
See, my people hey. On a good day
Nobody wey go for this
World to suffer hey. Na bad dey
Na your own today. Another
Man tomorrow. My brother which
Kian life be this. Everybody
Get him own way to follow. But
E no easy o
See, the true story be say this
Music no be today. The
Thing been dey start like play-play
But now we don dey troway
So make una, make una serious
Hey. Chai! But na business
Hey. Na make we dey try to rejoice
Hey. Why? Cos e no easy
Hey
โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:00.95] Baba God na your hand work hey
[00:05.12] No be lie iye, na your hand
[00:09.12] Work hey. I say, e no easy hey
[00:12.08] Oh oh, oh oh To dey sing and
[00:13.79] Dey dance and the people dey rejoice
[00:16.60] Hey. My brother, my
[00:18.23] Sister no be today. If e good or
[00:22.16] Bad, make we dey thank God
[00:23.96] Hey. Baba God na your hand work
[00:27.79] Hey. No be lie hey. Haa! I
[00:30.32] Say no be lie hey
[00:32.08] No be everybody wey sleep for
[00:34.78] Night wake up see the light
[00:36.86] Hey. See the future is bright
[00:38.43] Hey. And e dey enter for eye
[00:41.13] Hey. Make you do your best hey
[00:43.14] Baba God go handle the rest
[00:45.27] Hey
[00:46.25] Even if you no get money, dey jolly
[00:48.09] Dey shake body. No
[00:50.48] Need to dey tear body. If no be
[00:52.43] God hey-hey. Na some be dead
[00:55.46] Body. Nobody be born baby. When
[00:59.20] You fall, you go stand up
[01:00.87] Again. You go try am again, again
[01:03.58] And again
[01:21.72] See, my people hey. On a good day
[01:23.97] Nobody wey go for this
[01:26.60] World to suffer hey. Na bad dey
[01:29.05] Na your own today. Another
[01:30.54] Man tomorrow. My brother which
[01:32.55] Kian life be this. Everybody
[01:33.97] Get him own way to follow. But
[01:35.97] E no easy o
[02:32.54] See, the true story be say this
[02:34.07] Music no be today. The
[02:36.27] Thing been dey start like play-play
[02:38.38] But now we don dey troway
[02:40.43] So make una, make una serious
[02:42.53] Hey. Chai! But na business
[02:45.08] Hey. Na make we dey try to rejoice
[02:47.26] Hey. Why? Cos e no easy
[02:49.12] Hey
[02:50.87]
[00:05.12] No be lie iye, na your hand
[00:09.12] Work hey. I say, e no easy hey
[00:12.08] Oh oh, oh oh To dey sing and
[00:13.79] Dey dance and the people dey rejoice
[00:16.60] Hey. My brother, my
[00:18.23] Sister no be today. If e good or
[00:22.16] Bad, make we dey thank God
[00:23.96] Hey. Baba God na your hand work
[00:27.79] Hey. No be lie hey. Haa! I
[00:30.32] Say no be lie hey
[00:32.08] No be everybody wey sleep for
[00:34.78] Night wake up see the light
[00:36.86] Hey. See the future is bright
[00:38.43] Hey. And e dey enter for eye
[00:41.13] Hey. Make you do your best hey
[00:43.14] Baba God go handle the rest
[00:45.27] Hey
[00:46.25] Even if you no get money, dey jolly
[00:48.09] Dey shake body. No
[00:50.48] Need to dey tear body. If no be
[00:52.43] God hey-hey. Na some be dead
[00:55.46] Body. Nobody be born baby. When
[00:59.20] You fall, you go stand up
[01:00.87] Again. You go try am again, again
[01:03.58] And again
[01:21.72] See, my people hey. On a good day
[01:23.97] Nobody wey go for this
[01:26.60] World to suffer hey. Na bad dey
[01:29.05] Na your own today. Another
[01:30.54] Man tomorrow. My brother which
[01:32.55] Kian life be this. Everybody
[01:33.97] Get him own way to follow. But
[01:35.97] E no easy o
[02:32.54] See, the true story be say this
[02:34.07] Music no be today. The
[02:36.27] Thing been dey start like play-play
[02:38.38] But now we don dey troway
[02:40.43] So make una, make una serious
[02:42.53] Hey. Chai! But na business
[02:45.08] Hey. Na make we dey try to rejoice
[02:47.26] Hey. Why? Cos e no easy
[02:49.12] Hey
[02:50.87]