Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Faaji

๐Ÿ‘ค RAYBEKAH โ€ข ๐ŸŽผ Lazy Girl โ€ข โฑ๏ธ 2:32
๐ŸŽต 1504 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐Ÿ†” ID: 6658548

๐Ÿ“œ Lyrics

Wizzy

Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy flashy
Me no want anybody stress me,nothing

'Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them,choke even aunty
Ayayaya,you know we bad
When we step inna the place
Dem know dem mad

Dem go wait for road
Dem go see as we dey shine
As the money pile
Dem go see as hin dey rise

Say fire burn fire burn them
If dem no wish any of us well
'Cause we dey give them jeje
Na why dem belleful
Their belle swell oh,oh

Fire burn fire burn them
See as we dey show them power
Dem fear ey
Know say we biggie badder hotter
Than the ones wey you dey know know know eyy

Cause I carry
Carry money for the gorodon
Omo you party
But now we get bank we no dey slow

'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Omo we party
'Cause now we get bar wey don dey choke
Oh

Puff Puff to the guys dem fi the hood
Dem know say we badder
And dem know we choose
If we know dey naughty
Dem go know say we crook
Crookedness, crookedness
Dem go choose

Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy flashy
Me no want anybody stress me, nothing
'Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them choke even aunty

Ayayaya, you know we bad
When we step inna the place
Dem know dem mad
Dem go wait for road
Dem go see as we dey shine
As the money pile
Dem go see as hin dey rise

'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Omo you party
But now we get bank we no dey slow
'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Omo we party
'Cause now we get bar wey don dey choke

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.89] Wizzy
[00:09.35] Me I want to faaji
[00:10.54] Me I want to drive the flashy flashy
[00:12.81] Me no want anybody stress me,nothing
[00:15.33] 'Cause I dey carry the money wey dey choke you
[00:17.87] Choke them,choke even aunty
[00:19.65] Ayayaya,you know we bad
[00:22.05] When we step inna the place
[00:23.40] Dem know dem mad
[00:24.46] Dem go wait for road
[00:25.40] Dem go see as we dey shine
[00:27.09] As the money pile
[00:27.96] Dem go see as hin dey rise
[00:29.18] Say fire burn fire burn them
[00:31.17] If dem no wish any of us well
[00:33.82] 'Cause we dey give them jeje
[00:35.93] Na why dem belleful
[00:37.28] Their belle swell oh,oh
[00:39.26] Fire burn fire burn them
[00:40.94] See as we dey show them power
[00:42.46] Dem fear ey
[00:44.01] Know say we biggie badder hotter
[00:45.86] Than the ones wey you dey know know know eyy
[00:48.38] Cause I carry
[00:50.36] Carry money for the gorodon
[00:53.35] Omo you party
[00:55.13] But now we get bank we no dey slow
[00:58.24] 'Cause I carry
[00:59.90] Carry money for the gorodon
[01:03.18] Omo we party
[01:04.94] 'Cause now we get bar wey don dey choke
[01:08.19] Oh
[01:08.63] Puff Puff to the guys dem fi the hood
[01:11.08] Dem know say we badder
[01:11.61] And dem know we choose
[01:13.56] If we know dey naughty
[01:14.25] Dem go know say we crook
[01:15.96] Crookedness, crookedness
[01:17.42] Dem go choose
[01:18.15] Me I want to faaji
[01:19.03] Me I want to drive the flashy flashy
[01:21.32] Me no want anybody stress me, nothing
[01:24.24] 'Cause I dey carry the money wey dey choke you
[01:27.00] Choke them choke even aunty
[01:28.40] Ayayaya, you know we bad
[01:30.61] When we step inna the place
[01:31.92] Dem know dem mad
[01:33.13] Dem go wait for road
[01:33.89] Dem go see as we dey shine
[01:35.48] As the money pile
[01:36.47] Dem go see as hin dey rise
[01:37.35] 'Cause I carry
[01:39.20] Carry money for the gorodon
[01:42.13] Omo you party
[01:44.34] But now we get bank we no dey slow
[01:47.16] 'Cause I carry
[01:49.19] Carry money for the gorodon
[01:52.08] Omo we party
[01:53.80] 'Cause now we get bar wey don dey choke
[01:58.39]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings