Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Burna Boy - Ye [Official Music Video]

๐Ÿ‘ค Burna Boy โ€ข ๐ŸŽผ Burna Boy โ€ข โฑ๏ธ 3:52
๐ŸŽต 2468 characters
โฑ๏ธ 3:52 duration
๐Ÿ†” ID: 6672219

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh baby, your body's on fire
My nigga die for nothing, ah
My nigga die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga die for nothing, ah
My nigga die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna
Eh-eh, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon, or the Bentley?
The girl dem riding with me
I no fit die for nothing

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon, or the Bentley?
The girl dem riding with me
I no fit die for nothing

Make you know say anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do, I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

But my people dem go say
I no wan kpai, I no wan die
I no wan kpeme, I wan enjoy
I wan chop life, I wan buy motor
I wan build house, I still wan turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon, or the Bentley?
The girl dem riding with me
I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon, or the Bentley?
The girl dem riding with me
I no fit

Different things dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, four shows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
Frozen chains
When it comes to money, I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no wan kpai, I no wan die
I no wan kpeme, I wan enjoy
I wan chop life, I wan buy motor
I wan build house, I still wan turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon, or the Bentley?
The girl dem riding with me
I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon, or the Bentley?
The girl dem riding with me
I no fit, die for nothing

Oluwaburna
Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Oh baby, your body's on fire
Eh, body's on fire
Oh baby, your body's on fire
Eh, body's on fire

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.18] Oh baby, your body's on fire
[00:04.08] My nigga die for nothing, ah
[00:07.96] My nigga die for nothing, ah
[00:10.63] Die for nothing, ah
[00:12.53] My nigga die for nothing, ah
[00:15.24] My nigga die for nothing, ah
[00:17.88] My nigga
[00:19.85] Oluwaburna
[00:20.69] Eh-eh, Ye, Ye, Ye
[00:23.98] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:26.73] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[00:28.66] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:31.90] Ye, Ye, Ye, Ye
[00:33.57] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:34.29] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[00:36.01] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:38.37] This one na gbedu wey dey ja pata
[00:39.21] Me, I no get time, I dey da pada
[00:43.67]
[00:46.85] Dada cover my face, calling me Lagbaja
[00:52.44] Biggie man, wey no dey wear agbada
[00:55.95] Tell me, tell me
[00:57.57] My nigga, what's it gon' be?
[01:00.07] G-Wagon, or the Bentley?
[01:02.34] The girl dem riding with me
[01:04.77] I no fit die for nothing
[01:07.17] My nigga, what's it gon' be?
[01:09.48] G-Wagon, or the Bentley?
[01:11.83] The girl dem riding with me
[01:13.94] I no fit die for nothing
[01:16.68] Make you know say anything wey you do, dem must commentate
[01:21.86] (I can't come and kill myself)
[01:22.22] So anything wey I dey do, I dey try to dey do am my way
[01:26.37] (I can't come and kill myself)
[01:27.72] Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
[01:31.26] Just to make sure money dey
[01:33.70] But my people dem go say
[01:35.97] I no wan kpai, I no wan die
[01:36.63] I no wan kpeme, I wan enjoy
[01:38.56] I wan chop life, I wan buy motor
[01:41.76] I wan build house, I still wan turn up
[01:44.51] Tell me, tell me
[01:46.09] My nigga, what's it gon' be?
[01:47.53] G-Wagon, or the Bentley?
[01:49.52] The girl dem riding with me
[01:52.27] I no fit, die for nothing
[01:54.42] My nigga, what's it gon' be?
[01:56.93] G-Wagon, or the Bentley?
[01:59.74] The girl dem riding with me
[02:01.93] I no fit
[02:03.19] Different things dem happening
[02:05.49] Schemes and packaging
[02:06.19] Inna one night, four shows I'm juggling
[02:08.36] Flow like the ocean, my boat I'm paddling
[02:10.06] Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
[02:12.93] Frozen chains
[02:14.04] When it comes to money, I dey concentrate
[02:16.14] Make I tell you straight, you are not my mate
[02:18.72] If you be commissioner, I be head of state
[02:20.87] But my people dem go say
[02:23.08] I no wan kpai, I no wan die
[02:23.70] I no wan kpeme, I wan enjoy
[02:26.84] I wan chop life, I wan buy motor
[02:29.40] I wan build house, I still wan turn up
[02:31.37] Tell me, tell me
[02:34.16] My nigga, what's it gon' be?
[02:35.17] G-Wagon, or the Bentley?
[02:36.57] The girl dem riding with me
[02:39.13] I no fit, die for nothing
[02:41.50] My nigga, what's it gon' be?
[02:44.33] G-Wagon, or the Bentley?
[02:46.80] The girl dem riding with me
[02:48.92] I no fit, die for nothing
[02:50.53] Oluwaburna
[02:53.03]
[02:56.84] Ye, Ye, Ye
[02:59.74] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:00.81] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:02.86] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:05.58] Ye, Ye, Ye, Ye
[03:08.16] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:10.39] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:15.17] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:16.65] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:19.98] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:22.74] Ye, Ye, Ye, Ye
[03:24.72] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:25.32] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:27.38] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:29.57] Oh baby, your body's on fire
[03:34.34] Eh, body's on fire
[03:39.06] Oh baby, your body's on fire
[03:43.85] Eh, body's on fire
[03:45.51]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings