PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles)
π΅ 2452 characters
β±οΈ 3:04 duration
π ID: 6702878
π Lyrics
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme anti world gangsters
Gee records Odumodublvck you get me
Fizo in the building
Praaa
They know I came in a picanto
Dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a picanto
Hundred men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh
Wey wey, wey dem
Fall out (who goes)
Check out (knack am)
Dull am (jam am)
March am (wey dem)
Fall out (who goes)
Check out (knack am)
Dull am (jam am)
March am
We squeeze, we march
They tench oh
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab, eh
Wetin I go do for you (aii o)
Tesh gimme cloth make I denge pose
Before we go march I go sip agbo
Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo
Shayo dey the room, desperado na why we mezebu
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along
Today we go pump am, load dem
Shank am, e no fit to breath
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along eh
Today we go pump am
Load am, shank am
They know I came in a picanto
Hundred men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a picanto
Hundred men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh
I say
Bottega wey dey my face no dey see enemies
That plenty money must be made by any means
Abi your papa no go like denge for inside rolls royce
With two bad bitches from miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Number wey your sister dey call sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro
When we dey soak garri such a guy me must gather garri
You go fear when you see cartel
When we started dem look us less
Nah no be man, now everything bless
Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like thirteen
Buyaka buyaka
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta ba gbori wα»le α»mα» ase yαΊΉn ma japa
Make nothing join me join me with sapa
They know I came in a picanto
Hundred men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake, na hin make I ask
Na the rabba dey my mind, I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo
Drop better high she go follow go
Secure the bag and gbes hey
Throway for yansh and face, bullet
Today na crate by crate we go soft and
Kele dey crash my place
I go fuck now
I go pluck down
Ego necessary
Owo necessary

β±οΈ Synced Lyrics
[00:03.53] Black sheep for life, black sheep forever
[00:04.65] Izgaaju till we kpeme anti world gangsters
[00:05.90] Gee records Odumodublvck you get me
[00:07.03] Fizo in the building
[00:08.12] Praaa
[00:08.95] They know I came in a picanto
[00:13.32] Dey my dommot
[00:15.06] Ko si gateman
[00:16.31] You go contact oh
[00:18.99] They know I came in a picanto
[00:22.25] Hundred men dey your dommot
[00:24.28] Ko si gateman
[00:25.59] You go contact oh
[00:27.25] Wey wey, wey dem
[00:28.94] Fall out (who goes)
[00:30.24] Check out (knack am)
[00:31.04] Dull am (jam am)
[00:32.14] March am (wey dem)
[00:33.58] Fall out (who goes)
[00:34.64] Check out (knack am)
[00:35.81] Dull am (jam am)
[00:37.07] March am
[00:37.82] We squeeze, we march
[00:39.62] They tench oh
[00:41.25] We dey observe
[00:42.36] Dey go discharge
[00:44.07] We dey cantab, eh
[00:46.59] Wetin I go do for you (aii o)
[00:47.88] Tesh gimme cloth make I denge pose
[00:49.22] Before we go march I go sip agbo
[00:51.02] Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo
[00:54.39] Shayo dey the room, desperado na why we mezebu
[00:56.88] The bargar wey been scatter settings for my city
[00:59.70] Coti been dey find am all along
[01:02.20] Today we go pump am, load dem
[01:03.96] Shank am, e no fit to breath
[01:08.13] The bargar wey been scatter settings for my city
[01:08.76] Coti been dey find am all along eh
[01:10.53] Today we go pump am
[01:12.46] Load am, shank am
[01:13.95] They know I came in a picanto
[01:16.98] Hundred men dey my dommot
[01:19.78] Ko si gateman
[01:20.97] You go contact oh
[01:23.77] They know I came in a picanto
[01:27.66] Hundred men dey your dommot
[01:29.23] Ko si gateman
[01:30.32] You go contact oh
[01:31.75] I say
[01:32.04] Bottega wey dey my face no dey see enemies
[01:34.28] That plenty money must be made by any means
[01:36.75] Abi your papa no go like denge for inside rolls royce
[01:39.29] With two bad bitches from miami
[01:41.42] Ebelebe na who come correct dey get padi
[01:43.78] Number wey your sister dey call sugar daddy
[01:46.23] Odumodu na who we see korokoro
[01:47.48] When we dey soak garri such a guy me must gather garri
[01:49.65] You go fear when you see cartel
[01:52.03] When we started dem look us less
[01:54.47] Nah no be man, now everything bless
[01:55.87] Now popo stop me say e sabi person
[01:58.06] Money and fame don dey my eye since like thirteen
[02:00.67] Buyaka buyaka
[02:02.06] When we enter, when we scatter
[02:03.05] Stab anybody with my cloak and dagger
[02:05.17] Ta ba gbori wα»le α»mα» ase yαΊΉn ma japa
[02:07.93] Make nothing join me join me with sapa
[02:10.50] They know I came in a picanto
[02:13.84] Hundred men dey my dommot
[02:15.85] Ko si gateman
[02:17.54] You go contact oh
[02:19.58] Abobi roll the kpoli make I kprass
[02:21.13] I no get time to partake, na hin make I ask
[02:23.33] Na the rabba dey my mind, I no need to cast
[02:25.65] I don grind, I don find, I no to dey cap
[02:28.40] E be like say, the thing don cast
[02:30.99] E be like say, your kele don kprass
[02:32.98] She go jogodo
[02:34.92] Drop better high she go follow go
[02:36.84] Secure the bag and gbes hey
[02:39.33] Throway for yansh and face, bullet
[02:41.82] Today na crate by crate we go soft and
[02:44.39] Kele dey crash my place
[02:45.91] I go fuck now
[02:47.14] I go pluck down
[02:48.28] Ego necessary
[02:51.75] Owo necessary
[02:54.82]