Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ease Your Mind (feat. Wizkid & Kel-P)

๐Ÿ‘ค Starboy โ€ข ๐ŸŽผ SoundMan, Vol. 1 (feat. Wizkid) โ€ข โฑ๏ธ 3:05
๐ŸŽต 1741 characters
โฑ๏ธ 3:05 duration
๐Ÿ†” ID: 6754457

๐Ÿ“œ Lyrics

(It's Kel-P vibes)
Many things don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Say, many things go happen, and it's real fine

Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder

See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Mix monster

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:07.88] (It's Kel-P vibes)
[00:10.94] Many things don really open my eyes
[00:13.49] Many things don happen wey don open my mind
[00:16.02] Things don happen for my life, we make me realise
[00:18.54] Say, many things go happen, and it's real fine
[00:21.28] Never let the small talks but the money get to me
[00:24.35] I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
[00:26.73] I put my body on my grind, let the money control me
[00:29.13] Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
[00:31.98] Some days, it fit be lie sey your rain no pour
[00:34.85] Hear my brother, even if it be like days too long
[00:37.45] Even if it be like sey your light no come
[00:40.87] Just ease your mind
[00:42.32] You know sey, this life na turn by turn
[00:45.31] When your time come, my brother
[00:48.01] No go gone
[00:48.94] When your thing come, my brother
[00:50.36] No go rush
[00:52.42] Just ease your mind
[00:53.32] Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
[00:55.03] Mi lolo
[00:57.61] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
[01:03.27] Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
[01:07.52] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
[01:14.73] Looking at my past, I'm glad it's over
[01:17.53] Steady I dey steady thank Jehovah
[01:20.08] Now I got some likkle ice in my soda
[01:22.45] And I pour some more ice, it made me colder
[01:25.19] See the music take me places
[01:27.14] Even man never rate
[01:28.49] Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
[01:30.67] See starboy dey here, where the men dey here?
[01:33.28] And the kele and the girls, all of them dey here
[01:35.98] Some days, it fit be lie sey your rain no pour
[01:38.80] Hear my brother, even if it be like days too long
[01:41.43] Even if it be like sey your light no come
[01:43.87] Just ease your mind
[01:46.26] You know sey, this life na turn by turn
[01:49.46] When your time come, my brother
[01:51.21] No go gone
[01:53.24] When your thing come, my brother
[01:54.72] No go rush
[01:55.57] Just ease your mind
[01:56.61] Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
[01:59.75] Mi lolo
[02:02.18] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
[02:07.53] Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
[02:12.39] Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
[02:19.09]
[02:35.46] Mix monster
[02:35.74]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings