DND
🎵 1996 characters
⏱️ 2:46 duration
🆔 ID: 6754878
📜 Lyrics
(Uno, dos, tres)
Banger (banger, banger)
(P, P)
Another banger
Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
Me wey be wèrè
Óyá, gawú oh, gawú
Shey you no dey see say I just drop gbẹ'du, ayy?
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí
Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
Bàbá wọn
E sure for me, my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon)
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idán
Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down

Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say

Ayy, o ṣé o, o wá n'bí

Ayy, o ṣé o, o wá nbí

⏱️ Synced Lyrics
[00:00.56] (Uno, dos, tres)
[00:02.15] Banger (banger, banger)
[00:04.81]
[00:10.24] (P, P)
[00:12.72]
[00:17.81] Another banger
[00:20.26] Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
[00:23.21] Me wey be wèrè
[00:24.37] Óyá, gawú oh, gawú
[00:26.73] Shey you no dey see say I just drop gbẹ'du, ayy?
[00:28.88] Them talk say no be me be H-I-M, okay na
[00:32.82] You go come tell me na who oh, na who
[00:35.64] Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
[00:37.92] Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
[00:40.81] Shey I wan good, shey I wan bad
[00:43.16] Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
[00:47.26] Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
[00:49.65] They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
[00:52.11] Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[00:55.77] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[01:00.62] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:05.09] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[01:09.53] Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí
[01:11.42] Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
[01:13.97] Bàbá wọn
[01:15.50] E sure for me, my confidence
[01:17.20] No rely on any number one
[01:20.11] Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon)
[01:24.22] Girls dey chew gum
[01:25.92] Because they sabi say I be idán
[01:28.60] Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down
[01:31.49] Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
[01:34.96] Shey I wan good, shey I wan bad
[01:36.66] Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
[01:40.44] Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say
[01:43.41] They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
[01:45.67] Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[01:49.21] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[01:54.12] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:58.54] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[02:03.04] Ayy, o ṣé o, o wá n'bí
[02:05.21] Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
[02:07.45] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[02:11.98] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:16.43] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[02:20.96] Ayy, o ṣé o, o wá nbí
[02:23.25] Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
[02:26.44]
[02:30.09] (P, P)
[02:34.32]