Call Jehova
🎵 1881 characters
⏱️ 2:39 duration
🆔 ID: 6773432
📜 Lyrics
I say you're not my nigga yeah, yeah, yeah
O fẹ' jami sí kolobo
Oh my sister, yeah, yeah, yeah
(Listen, what dey sup? Make you here am well-well)
Small pikin wey no like to dey hear word, hear word (hear word, hear word)
Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
John 3:16, tell me say make I dey fear God, fear God
'Cause as the pastor dey preach, everybody dey jalọ, jalọ
I say we dey call Jehovah o, eh
We dey call Jehova o, ah
Onome, call Jehova, eh
We dey call Jehova o
If you get problem, no dey call me, call me
Say make you call Jehova o, eh
Onome, call Jehova o, eh
Say we dey call Jehova, eh
I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
O fẹ jami sí kolombo
Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)

I say no be gra-gra, na tactics
If you waka kuru-kere, you go jam crisis
Óyà, cool down, cool down
Take am, take am jẹjẹ (uh-woah, woah-ah-ah)
Hey, I know say e been no easy o
Ten thousand turkey one kilo
Family people dey bill o
Still, but we no go gree, we go fight
We dey call Jehova, eh

Say we dey call jehovah o, eh

I say your not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)

Melody
Originalo melody
Original 1da Banton, dey yah

⏱️ Synced Lyrics
[00:09.38] I say you're not my nigga yeah, yeah, yeah
[00:13.05] O fẹ' jami sí kolobo
[00:14.72] Oh my sister, yeah, yeah, yeah
[00:15.81] (Listen, what dey sup? Make you here am well-well)
[00:18.63] Small pikin wey no like to dey hear word, hear word (hear word, hear word)
[00:23.29] Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
[00:27.87] John 3:16, tell me say make I dey fear God, fear God
[00:32.45] 'Cause as the pastor dey preach, everybody dey jalọ, jalọ
[00:37.14] I say we dey call Jehovah o, eh
[00:39.91] We dey call Jehova o, ah
[00:42.15] Onome, call Jehova, eh
[00:44.70] We dey call Jehova o
[00:46.58] If you get problem, no dey call me, call me
[00:49.26] Say make you call Jehova o, eh
[00:51.88] Onome, call Jehova o, eh
[00:54.04] Say we dey call Jehova, eh
[00:57.18] I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:00.92] O fẹ jami sí kolombo
[01:02.35] Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:06.87] I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:10.41] O fẹ jami sí kolombo
[01:11.95] Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:16.36] I say no be gra-gra, na tactics
[01:18.93] If you waka kuru-kere, you go jam crisis
[01:21.48] Óyà, cool down, cool down
[01:22.84] Take am, take am jẹjẹ (uh-woah, woah-ah-ah)
[01:26.19] Hey, I know say e been no easy o
[01:28.52] Ten thousand turkey one kilo
[01:31.34] Family people dey bill o
[01:33.28] Still, but we no go gree, we go fight
[01:35.15] We dey call Jehova, eh
[01:37.53] We dey call Jehova o, ah
[01:39.63] Onome, call Jehova o, eh
[01:42.28] We dey call Jehova o
[01:44.05] If you get problem, no dey call me, call me
[01:46.85] Say make you call Jehova o, eh
[01:49.37] Onome, call Jehova o, eh
[01:51.62] Say we dey call jehovah o, eh
[01:54.82] I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:58.42] O fẹ jami sí kolombo
[02:00.04] Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[02:04.47] I say your not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[02:07.92] O fẹ jami sí kolombo
[02:09.52] Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[02:13.72]
[02:25.14] Melody
[02:26.72] Originalo melody
[02:31.47] Original 1da Banton, dey yah
[02:32.15]