Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Mumu

๐Ÿ‘ค DJ Neptune feat. Joeboy โ€ข ๐ŸŽผ Mumu โ€ข โฑ๏ธ 2:54
๐ŸŽต 2099 characters
โฑ๏ธ 2:54 duration
๐Ÿ†” ID: 6776203

๐Ÿ“œ Lyrics

Greatness
(Sig')
Mm-mmm, mm-mm, mm
(Signal)
Pon deck
DJ Neptune, hit me

Oya, romance me (feed me 'till I belleful)
Moni ko fa momi (I'm your man and I'm your boo)
All the bills on me (because the pocket heavy too)
And, I must shine my thirty-two when I see your bawa

Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu waka
Ye, carry your matter for head
Omoge, you scatter my brain (yeah-yeah)
Na love I dey love, I no be mumu waka (yeah-yeah, yeah)

You sef know say you bad
You dey overtake (you dey overtake)
I get sugar to give oh
Come and chop my cake oh
Odo, nothing do you
Nobody do reach you
Oya, gimme small
No dey denge pose, ah-ayy

Critically, nobody fit do you like me
Baby, oya, sit down 'pon it, pon it
Whine to the bass, make you injure me
Go in, go in, go in
The pop we dey pop, e no get limit
Baby, you can sit down on my face
I go give you time that you gave me, yeah

Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu waka
Ye, carry your matter for head
Omoge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu waka

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu waka (ooh)
Ye, carry your matter for head
Omoge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu waka

Yeah-uh, yeah-uh
Greatness
Yeah-uh, yeah-yeah
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
DJ Neptune
'Pon-'Pon me
Joe', Joeboy pon deck
Baddest
Joeboy pon deck
Joe', Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds of Neptune

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.77] Greatness
[00:07.22] (Sig')
[00:09.83] Mm-mmm, mm-mm, mm
[00:13.52] (Signal)
[00:14.91] Pon deck
[00:15.99] DJ Neptune, hit me
[00:17.71] Oya, romance me (feed me 'till I belleful)
[00:22.03] Moni ko fa momi (I'm your man and I'm your boo)
[00:26.07] All the bills on me (because the pocket heavy too)
[00:30.65] And, I must shine my thirty-two when I see your bawa
[00:33.62] Making me fall again (again)
[00:35.83] Me, I go come again (again)
[00:38.08] Anytime you call my name (my name)
[00:39.89] I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
[00:42.30] Body wey get power, ayy (ah-ayy)
[00:44.33] Na water bam bam, ayy (omi)
[00:46.36] Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
[00:48.76] And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
[00:51.99] You, fine from your head to your shoe
[00:55.42] Wetin you want, I go do
[00:57.38] Na love I dey love, I no be mumu waka
[01:00.78] Ye, carry your matter for head
[01:03.66] Omoge, you scatter my brain (yeah-yeah)
[01:05.93] Na love I dey love, I no be mumu waka (yeah-yeah, yeah)
[01:09.13] You sef know say you bad
[01:11.44] You dey overtake (you dey overtake)
[01:13.67] I get sugar to give oh
[01:15.65] Come and chop my cake oh
[01:17.69] Odo, nothing do you
[01:19.88] Nobody do reach you
[01:22.13] Oya, gimme small
[01:23.96] No dey denge pose, ah-ayy
[01:26.10] Critically, nobody fit do you like me
[01:29.67] Baby, oya, sit down 'pon it, pon it
[01:31.48] Whine to the bass, make you injure me
[01:33.71] Go in, go in, go in
[01:35.77] The pop we dey pop, e no get limit
[01:38.00] Baby, you can sit down on my face
[01:39.95] I go give you time that you gave me, yeah
[01:42.44] Making me fall again (again)
[01:44.15] Me, I go come again (again)
[01:46.47] Anytime you call my name (my name)
[01:48.77] I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
[01:51.04] Body wey get power, ayy (ah-ayy)
[01:52.97] Na water bam bam, ayy (omi)
[01:54.97] Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
[01:57.28] And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
[02:00.43] You, fine from your head to your shoe
[02:03.63] Wetin you want, I go do
[02:05.88] Na love I dey love, I no be mumu waka
[02:09.06] Ye, carry your matter for head
[02:12.12] Omoge, you scatter my brain
[02:14.47] Na love I dey love, I no be mumu waka
[02:17.92] You, fine from your head to your shoe
[02:21.06] Wetin you want, I go do
[02:23.00] Na love I dey love, I no be mumu waka (ooh)
[02:26.48] Ye, carry your matter for head
[02:29.33] Omoge, you scatter my brain
[02:31.66] Na love I dey love, I no be mumu waka
[02:34.06] Yeah-uh, yeah-uh
[02:35.92] Greatness
[02:36.99] Yeah-uh, yeah-yeah
[02:38.53] Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[02:40.63] DJ Neptune
[02:42.18] 'Pon-'Pon me
[02:43.32] Joe', Joeboy pon deck
[02:45.13] Baddest
[02:46.04] Joeboy pon deck
[02:48.23] Joe', Joeboy pon deck
[02:49.99] Joeboy pon deck
[02:51.79] Sounds of Neptune
[02:51.97]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings