Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Popo

๐Ÿ‘ค Zerrydl โ€ข ๐ŸŽผ Zerrydl โ€ข โฑ๏ธ 2:34
๐ŸŽต 1990 characters
โฑ๏ธ 2:34 duration
๐Ÿ†” ID: 6842869

๐Ÿ“œ Lyrics

I no gree,I no gree
After you don choose everybody
You no come choose me
Me wey get ball

I greet o bros
Help me touch the other bros
Og calm down

Say wara wara
(I greet you bros)
Wahala
B busy

One day one day on a sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings

But no money for my opay
Na once I site police from a distance
Young man come down from this car

I dey try give my guy signal
Offence number one where are your papers
Wan claim my right
He give me slap

Officer what is this all about
Try dey explain but he nor give me chance
Shut up mr man you are a criminal

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Na once dem pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say officer wait I'm not a smoker
How come your hands are so red

But anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Mr pablo march that him benz
Dem find me come my address

Say
Oh fa la la
Selling bro in my ya ya ya
Anything wey sup wa sara sara

Popo cast that area area
My gees dey inside glat
I move asap asap

Men on black color
Use boot take scatter my door
And took me aside
My inside dolla
No polon,no raise am run

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Na the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara wa sara

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.78] I no gree,I no gree
[00:03.30] After you don choose everybody
[00:04.49] You no come choose me
[00:05.46] Me wey get ball
[00:07.24] I greet o bros
[00:08.09] Help me touch the other bros
[00:08.99] Og calm down
[00:10.03] Say wara wara
[00:11.30] (I greet you bros)
[00:12.56] Wahala
[00:15.29] B busy
[00:16.47] One day one day on a sunday
[00:18.59] Me and my guys we on a fast lane
[00:20.74] I dey on polo and white stockings
[00:22.80] But no money for my opay
[00:24.81] Na once I site police from a distance
[00:27.29] Young man come down from this car
[00:29.31] I dey try give my guy signal
[00:31.42] Offence number one where are your papers
[00:33.60] Wan claim my right
[00:34.53] He give me slap
[00:35.65] Officer what is this all about
[00:37.50] Try dey explain but he nor give me chance
[00:39.52] Shut up mr man you are a criminal
[00:41.62] Oh fa la la
[00:43.55] Popo lo up in my ya ya ya
[00:45.22] Na the meat wey dem no won understand
[00:47.26] Anything wey sup wa sara wa sara
[00:50.60] Oh fa la la
[00:51.69] Popo lo up in my ya ya ya
[00:53.75] Na the meat wey dem no won understand
[00:56.08] Anything wey sup wa sara wa sara
[00:58.79] Oh fa la la
[01:00.35] Popo lo up in my ya ya ya
[01:02.24] Na the meat wey dem no won understand
[01:03.64] Anything wey sup wa sara wa sara
[01:07.54] Oh fa la la
[01:08.75] Popo lo up in my ya ya ya
[01:10.58] Na the meat wey dem no won understand
[01:12.85] Anything wey sup wa sara wa sara
[01:15.51] Na once dem pablo cast that checkpoint
[01:17.47] Dem dey find loud for my pocket
[01:19.72] Say officer wait I'm not a smoker
[01:21.82] How come your hands are so red
[01:23.94] But anyways put hands for pocket
[01:26.26] Drop small thing for the boys
[01:28.37] Mr pablo march that him benz
[01:30.49] Dem find me come my address
[01:31.98] Say
[01:33.32] Oh fa la la
[01:34.42] Selling bro in my ya ya ya
[01:35.98] Anything wey sup wa sara sara
[01:38.28] Popo cast that area area
[01:39.70] My gees dey inside glat
[01:41.30] I move asap asap
[01:42.26] Men on black color
[01:43.73] Use boot take scatter my door
[01:45.36] And took me aside
[01:46.72] My inside dolla
[01:47.35] No polon,no raise am run
[01:49.25] Oh fa la la
[01:50.88] Popo lo up in my ya ya ya
[01:53.07] Na the meat wey dem no won understand
[01:54.76] Anything wey sup wa sara wa sara
[01:57.47] Oh fa la la
[01:59.06] Popo lo up in my ya ya ya
[02:01.52] Na the meat wey dem no won understand
[02:03.21] Anything wey sup wa sara wa sara
[02:06.45] Oh fa la la
[02:07.54] Popo lo up in my ya ya ya
[02:09.28] Na the meat wey dem no won understand
[02:11.55] Anything wey sup wa sara wa sara
[02:14.89] Oh fa la la
[02:16.42] Popo lo up in my ya ya ya
[02:17.98] Na the meat wey dem no won understand
[02:19.73] Anything wey sup wa sara wa sara
[02:22.17]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings