Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Bolanle | Naijaloaded.com.ng

๐Ÿ‘ค Zlatan Ibile Ft. IVD โ€ข ๐ŸŽผ IG=> @naijaloadedcomng โ€ข โฑ๏ธ 2:54
๐ŸŽต 1256 characters
โฑ๏ธ 2:54 duration
๐Ÿ†” ID: 6907556

๐Ÿ“œ Lyrics

Pepper them
Pepper them oh

Bolanle get boyfriend
Wey dey misbehave
She get boyfriend
Wey no like to spend oh
She get boyfriend
He too dey kaku
She get boyfriend, omo Ijebu eh

She enter her DM
She see Omope
Omope f'olahan Bolanle
Bolanle s'ope oh
She enter her DM
Or'omo better oh
Gbo si nu Chevrolet, baby
Abi o fe fe ese sa o?

Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)

Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing

All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To ba ri Bolanle ni si'n, Oloun o ti je gbogbo cactus

Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)

Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.04] Pepper them
[00:10.99] Pepper them oh
[00:15.07] Bolanle get boyfriend
[00:17.28] Wey dey misbehave
[00:19.38] She get boyfriend
[00:21.20] Wey no like to spend oh
[00:23.53] She get boyfriend
[00:25.27] He too dey kaku
[00:27.46] She get boyfriend, omo Ijebu eh
[00:31.06] She enter her DM
[00:33.21] She see Omope
[00:35.15] Omope f'olahan Bolanle
[00:37.02] Bolanle s'ope oh
[00:39.27] She enter her DM
[00:41.31] Or'omo better oh
[00:43.25] Gbo si nu Chevrolet, baby
[00:45.28] Abi o fe fe ese sa o?
[00:48.53] Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
[00:57.19] Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
[01:04.36] Who no like better thing?
[01:06.26] Who no like better thing?
[01:08.01] Bolanle like better thing
[01:10.08] She too like better thing
[01:12.17] Who no like better thing?
[01:14.19] Who no like better thing?
[01:16.02] Bolanle like better thing
[01:18.00] She too like better thing
[01:20.33] All the way from Epe to Lekki
[01:22.49] Bolanle don turn person
[01:24.56] Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
[01:28.32] Bolanle ma ti gbera
[01:30.63] Bolanle ti je jackpot
[01:32.65] To ba ri Bolanle ni si'n, Oloun o ti je gbogbo cactus
[01:36.80] Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
[01:45.41] Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
[01:53.04] Who no like better thing?
[01:54.70] Who no like better thing?
[01:56.54] Bolanle like better thing
[01:58.52] She too like better thing
[02:00.67] Who no like better thing?
[02:02.71] Who no like better thing?
[02:04.63] Bolanle like better thing
[02:06.72] She too like better thing
[02:07.81]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings