Come My Way [Prod. by Bruno & Screwface] || NetNaija.com
๐ต 1769 characters
โฑ๏ธ 3:28 duration
๐ ID: 6907783
๐ Lyrics
Helalo, wana keledosa
Fundemekaba, won lobi, Wande Coal ah
Beeni debo, my name is Iskaba
Won ni fe lo
I know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
'Cause I know wetin I go do when the money come my way
When, when, no shingbain
When the money no dey, omo no shingbain
When, when, no shingbain
Mo sise mi o sun, no shingbain
When, when, no shingbain
When the money no dey, no shingbain
When, when no shingbain
I dey double hustle

Iya godogbo ko godogbo
Mushin ajina, Mushin mo ti jina
Mm, iya godogbo
Eh olowo
Mm, mo ti d'olowo
Eh, mo ti d'olowo
Na him lift me up, e no give me up
Na him send this money my way, e no give me up (olowo)
I go find my way (I go find my way), any day I go find my way
Na God bless me my way, na Him send this money my way (iskaba)
Fashionista (iskaba), man a pull up Iniesta (iskaba)
Fiesta, fiesta (iskaba), when I pull up, a fiesta
Ayy, fashionista, man a pull up Iniesta
Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)
There's a melody in our heart
In our heart, there's a melody, there's a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Me girl will win my heart
You know we get level...
We will, we will win my heart
Mm, will win my heart
Mm, you will win my heart
Will win my heart

'Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.52] Helalo, wana keledosa
[00:05.82] Fundemekaba, won lobi, Wande Coal ah
[00:11.58] Beeni debo, my name is Iskaba
[00:15.57] Won ni fe lo
[00:18.93]
[00:34.34] I know dem no want make the money to come my way
[00:38.27] If dem know, dem no go let the money to come my way
[00:42.55] So I pray make dem no hear am when the money come my way
[00:46.84] 'Cause I know wetin I go do when the money come my way
[00:50.60] When, when, no shingbain
[00:54.06] When the money no dey, omo no shingbain
[00:55.91] When, when, no shingbain
[00:57.97] Mo sise mi o sun, no shingbain
[00:59.13] When, when, no shingbain
[01:02.28] When the money no dey, no shingbain
[01:04.11] When, when no shingbain
[01:06.45] I dey double hustle
[01:08.42] I know dem no want make the money to come my way
[01:12.31] If dem know, dem no go let the money to come my way
[01:16.96] So I pray make dem no hear am when the money come my way
[01:21.06] 'Cause I know wetin I go do when the money come my way
[01:24.95] Iya godogbo ko godogbo
[01:28.51] Mushin ajina, Mushin mo ti jina
[01:32.07] Mm, iya godogbo
[01:34.62] Eh olowo
[01:36.79] Mm, mo ti d'olowo
[01:38.83] Eh, mo ti d'olowo
[01:42.42] Na him lift me up, e no give me up
[01:46.07] Na him send this money my way, e no give me up (olowo)
[01:51.09] I go find my way (I go find my way), any day I go find my way
[01:54.30] Na God bless me my way, na Him send this money my way (iskaba)
[01:59.21] Fashionista (iskaba), man a pull up Iniesta (iskaba)
[02:03.02] Fiesta, fiesta (iskaba), when I pull up, a fiesta
[02:07.42] Ayy, fashionista, man a pull up Iniesta
[02:11.20] Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)
[02:16.29] There's a melody in our heart
[02:21.06] In our heart, there's a melody, there's a melody
[02:26.16] Melody in our heart
[02:28.64] Melody in my heart
[02:30.62] Me girl will win my heart
[02:32.68] You know we get level...
[02:34.81] We will, we will win my heart
[02:36.72] Mm, will win my heart
[02:38.74] Mm, you will win my heart
[02:43.64] Will win my heart
[02:47.32]
[02:52.81] I know dem no want make the money to come my way
[02:56.45] If dem know, dem no go let the money to come my way
[03:00.98] So I pray make dem no hear am when the money come my way
[03:05.03] 'Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way
[03:07.26]