Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Gra Gra

๐Ÿ‘ค Shallipopi โ€ข ๐ŸŽผ Gra Gra โ€ข โฑ๏ธ 2:14
๐ŸŽต 1296 characters
โฑ๏ธ 2:14 duration
๐Ÿ†” ID: 6964915

๐Ÿ“œ Lyrics

Alujo nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Alujo nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Shallipopi dey stagger now o
Back then wey dey Gyrate me (Gyrate me)
They underrate me (underrate me)
And now dem dey Imitate me (Imitate me)
All my music they anticipating
Back then wey dey Gyrate me
Now when I enter they be Vibrating
Omo na cash I be counting
Cheques I be signing
They never try to keep waiting
For this country wey we dey so
Nor trust on anybody anybody fit gbas o
People dey craze o na money we dey Chase o
Make I wire wire your aza just in case o
Sit down make we gist all this Constant Hustling turning me to a beast
I for like make we out leg for Inside One jeans
People dey ask me awok ni o Cashy
Cause enemies they chasing me
They nor fit to catch me
Turn up turn up only big men Turn up
If you hear story o Lock up
Nor dey tell people
Cause you fit go fuck up
Alujo nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Alujo nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Shallipopi dey stagger now
They be trying to bring me down
But they nor fit to stop me
They be trying to bring me down
But they nor fit to stop me
Where's the love?
Shallipopi
Ohh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:11.84] Alujo nor dey do Gra Gra
[00:14.24] Eh nor dey do Gra Gra
[00:16.74] Biggie man nor dey do Gra Gra
[00:19.38] Eh nor dey do Gra Gra
[00:21.94] Alujo nor dey do Gra Gra
[00:24.21] Eh nor dey do Gra Gra
[00:26.97] Biggie man nor dey do Gra Gra
[00:29.12] Shallipopi dey stagger now o
[00:31.22] Back then wey dey Gyrate me (Gyrate me)
[00:33.94] They underrate me (underrate me)
[00:36.46] And now dem dey Imitate me (Imitate me)
[00:38.78] All my music they anticipating
[00:41.19] Back then wey dey Gyrate me
[00:43.88] Now when I enter they be Vibrating
[00:46.32] Omo na cash I be counting
[00:47.62] Cheques I be signing
[00:48.88] They never try to keep waiting
[00:52.38] For this country wey we dey so
[00:53.90] Nor trust on anybody anybody fit gbas o
[00:56.20] People dey craze o na money we dey Chase o
[00:58.76] Make I wire wire your aza just in case o
[01:00.93] Sit down make we gist all this Constant Hustling turning me to a beast
[01:03.08]
[01:05.26] I for like make we out leg for Inside One jeans
[01:07.62] People dey ask me awok ni o Cashy
[01:10.15] Cause enemies they chasing me
[01:12.15] They nor fit to catch me
[01:13.58] Turn up turn up only big men Turn up
[01:16.58] If you hear story o Lock up
[01:18.66] Nor dey tell people
[01:20.17] Cause you fit go fuck up
[01:22.46] Alujo nor dey do Gra Gra
[01:24.82] Eh nor dey do Gra Gra
[01:27.51] Biggie man nor dey do Gra Gra
[01:29.95] Eh nor dey do Gra Gra
[01:32.64] Alujo nor dey do Gra Gra
[01:34.77]
[01:37.48] Biggie man nor dey do Gra Gra
[01:39.65] Shallipopi dey stagger now
[01:42.39] They be trying to bring me down
[01:44.62] But they nor fit to stop me
[01:47.58] They be trying to bring me down
[01:49.63] But they nor fit to stop me
[01:52.58] Where's the love?
[01:55.25] Shallipopi
[01:57.46]
[02:07.04] Ohh
[02:07.23]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings