Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Colonial Mentality

๐Ÿ‘ค Fela Kuti โ€ข ๐ŸŽผ Anthology 2 โ€ข โฑ๏ธ 13:43
๐ŸŽต 2645 characters
โฑ๏ธ 13:43 duration
๐Ÿ†” ID: 7065877

๐Ÿ“œ Lyrics

Colo-mentality
(If you say you be colonial man)
(You don be slave man before)
(Them don release you now)
(But you never release yourself)

I say you fit never release yourself
Colo-mentality
(E be say you be colonial man)
(You don be slave man before)
(Them don release you now)
(But you never release yourself)

E be so
E be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do
(E be so!)
E be so them dey do
Them dey do, them dey overdo
All the things them dey do
(E be so!)

E be so them dey do, them dey think
Dey say dem better pass them brothers
No be so?
(E be so!)
E be so them dey do, them dey think
Dey say dem better pass them brothers
No be so?
(E be so!)

De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so?
(E be so!)
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so?
(E be so!)

Dem go turn air condition
And close dem country away
No be so?
(E be so!)
Dem go turn air condition
And close dem country away
No be so?
(E be so!)

Them judge him go kack wig
And jail him brother away
No be so?
(E be so!)
Them judge him go kack wig
And jail him brother away
No be so?
(E be so!)

Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so?
(E be so!)
Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so?
(E be so!)

Colo-mentality now make you hear me now
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)

Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Williams you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Allia you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Mohammed you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Anglican you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Bishop you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Catholic you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Muslim you make you hear (Colo-mentality!)

Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
Colo-mentality hear (Colo-mentality!)

Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
Colo-mentality hear (Colo-mentality!)

(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)

(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)

(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)

(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
(Colo-mentality)
Colo-mentality

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[07:33.53] Colo-mentality
[07:35.08] (If you say you be colonial man)
[07:37.37] (You don be slave man before)
[07:39.63] (Them don release you now)
[07:41.27] (But you never release yourself)
[07:42.93] I say you fit never release yourself
[07:45.36] Colo-mentality
[07:46.51] (E be say you be colonial man)
[07:49.17] (You don be slave man before)
[07:50.94] (Them don release you now)
[07:52.76] (But you never release yourself)
[07:54.56] E be so
[07:55.82] E be so them dey do, them dey overdo
[07:58.79] All the things them dey do
[08:00.24] (E be so!)
[08:01.22] E be so them dey do
[08:02.58] Them dey do, them dey overdo
[08:04.22] All the things them dey do
[08:06.03] (E be so!)
[08:06.84] E be so them dey do, them dey think
[08:08.93] Dey say dem better pass them brothers
[08:11.29] No be so?
[08:11.99] (E be so!)
[08:12.49] E be so them dey do, them dey think
[08:14.76] Dey say dem better pass them brothers
[08:16.77] No be so?
[08:17.73] (E be so!)
[08:18.44] De ting wey black no good
[08:20.45] Na foreign things them dey like
[08:22.43] No be so?
[08:23.38] (E be so!)
[08:24.38] De ting wey black no good
[08:26.31] Na foreign things them dey like
[08:28.35] No be so?
[08:29.20] (E be so!)
[08:29.68] Dem go turn air condition
[08:32.06] And close dem country away
[08:34.18] No be so?
[08:34.97] (E be so!)
[08:35.74] Dem go turn air condition
[08:37.71] And close dem country away
[08:39.73] No be so?
[08:40.50] (E be so!)
[08:41.02] Them judge him go kack wig
[08:43.64] And jail him brother away
[08:45.64] No be so?
[08:46.24] (E be so!)
[08:47.21] Them judge him go kack wig
[08:49.06] And jail him brother away
[08:51.18] No be so?
[08:51.97] (E be so!)
[08:53.20] Dem go proud of dem name
[08:54.98] And put dem slave name for head
[08:57.06] No be so?
[08:57.38] (E be so!)
[08:58.15] Dem go proud of dem name
[09:00.42] And put dem slave name for head
[09:02.53] No be so?
[09:03.19] (E be so!)
[09:04.17] Colo-mentality now make you hear me now
[09:07.35] (Colo-mentality)
[09:10.17] (Colo-mentality)
[09:10.96] Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
[09:13.84] Mr. Williams you make you hear (Colo-mentality!)
[09:16.80] Mr. Allia you make you hear (Colo-mentality!)
[09:19.67] Mr. Mohammed you make you hear (Colo-mentality!)
[09:22.32] Mr. Anglican you make you hear (Colo-mentality!)
[09:25.58] Mr. Bishop you make you hear (Colo-mentality!)
[09:28.43] Mr. Catholic you make you hear (Colo-mentality!)
[09:31.09] Mr. Muslim you make you hear (Colo-mentality!)
[09:33.82] Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
[09:36.65] Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
[09:39.42] Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
[09:42.61] Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
[09:45.37] Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
[09:48.36] Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
[09:51.45] Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
[09:54.01] Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
[09:56.97] Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
[10:00.12] Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
[10:05.10] (Colo-mentality)
[10:07.83] (Colo-mentality)
[10:10.82] (Colo-mentality)
[10:13.58] (Colo-mentality)
[10:16.60] (Colo-mentality)
[10:19.30] (Colo-mentality)
[10:22.11] (Colo-mentality)
[10:25.23] (Colo-mentality)
[10:28.02] (Colo-mentality)
[10:30.81] (Colo-mentality)
[10:33.80] (Colo-mentality)
[10:36.66] (Colo-mentality)
[10:39.57] (Colo-mentality)
[10:42.35] (Colo-mentality)
[10:45.21] (Colo-mentality)
[10:48.08] (Colo-mentality)
[10:50.81] (Colo-mentality)
[10:53.72] (Colo-mentality)
[10:56.74] (Colo-mentality)
[10:59.24] (Colo-mentality)
[11:02.11] (Colo-mentality)
[11:05.35] (Colo-mentality)
[11:08.28] (Colo-mentality)
[11:10.84] (Colo-mentality)
[11:13.77] (Colo-mentality)
[11:16.85] Colo-mentality
[11:20.50]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings