Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Let Dem Kno

๐Ÿ‘ค Smallgod โ€ข ๐ŸŽผ Building Bridges โ€ข โฑ๏ธ 2:58
๐ŸŽต 1535 characters
โฑ๏ธ 2:58 duration
๐Ÿ†” ID: 7097136

๐Ÿ“œ Lyrics

Bam bam pass me the right lighter
Wetin I do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir
Shey you know say I sexy kpa
Every time we dey wound them sha

Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o

Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o

Enhwe, eye wo fe
If I do dem go talk o
No fear, no rest
I dey put all for my hustle o
Your oga no pass ma oga o
Hustle for streets now we top the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Like ma matter oh
Now they go dey feel am for Gwagwalada o,
Baby you for show body sake of like ebi dem, dem go flex on you
Opana no get money but opana say ibi the root of evil
Ewoo, ewoo show them, ewoo
Me just want fly tonight, me just want high tonight.

Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o

Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o

Yeah, if you dey see me dey flex
Omo make you no para
Alaye say e go pay, what is the matter
This is a serious something
And I no come to play, play, play
When I dey give them something e dey sweet like

Orekekey
No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, I go kill dem taya
Monkey go market, if e no come back e gon that
One na yawa
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know

No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.11] Bam bam pass me the right lighter
[00:18.91] Wetin I do, dem dey eye my back
[00:21.72] We dey with cash, no dey do transfer
[00:25.49] You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir
[00:27.67] Shey you know say I sexy kpa
[00:30.43] Every time we dey wound them sha
[00:33.74] Baby sho lo wo fe ma gbo
[00:39.36] Gots to let them know
[00:42.10] No go dey for corner
[00:43.12] Carry last man o
[00:44.15] Baby sho lo wo fe ma gbo
[00:46.40] Gots to let them know
[00:48.04] No go dey for corner
[00:50.02] Carry last man o
[00:51.77] Enhwe, eye wo fe
[00:53.62] If I do dem go talk o
[00:55.13] No fear, no rest
[00:56.83] I dey put all for my hustle o
[01:00.33] Your oga no pass ma oga o
[01:02.31] Hustle for streets now we top the ladder o
[01:04.04] Back in the days dem no like ma matter o
[01:06.18] Like ma matter oh
[01:07.30] Now they go dey feel am for Gwagwalada o,
[01:09.68] Baby you for show body sake of like ebi dem, dem go flex on you
[01:11.48] Opana no get money but opana say ibi the root of evil
[01:15.85] Ewoo, ewoo show them, ewoo
[01:18.34] Me just want fly tonight, me just want high tonight.
[01:26.89] Baby sho lo wo fe ma gbo
[01:28.75] Gots to let them know
[01:31.42] No go dey for corner
[01:34.09] Carry last man o
[01:35.95] Baby sho lo wo fe ma gbo
[01:38.22] Gots to let them know
[01:40.02] No go dey for corner
[01:42.44] Go carry last man o
[01:45.29] Yeah, if you dey see me dey flex
[01:49.75] Omo make you no para
[01:53.89] Alaye say e go pay, what is the matter
[01:55.35] This is a serious something
[01:56.84] And I no come to play, play, play
[01:59.89] When I dey give them something e dey sweet like
[02:02.99] Orekekey
[02:04.85] No bad energy fit to quench my fire
[02:06.94] African bad girl, I go kill dem taya
[02:11.11] Monkey go market, if e no come back e gon that
[02:13.43] One na yawa
[02:16.16] Baby sho lo wo fe ma gbo
[02:21.15] Gots to let them know
[02:23.86] No go dey for corner
[02:26.61] Carry last man o
[02:28.26] Baby sho lo wo fe ma gbo
[02:30.71] Gots to let them know
[02:33.49] No go dey for corner
[02:36.06] Go carry last man o
[02:43.09]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings