Plantain Boy
๐ต 2649 characters
โฑ๏ธ 4:06 duration
๐ ID: 7155855
๐ Lyrics
Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun
Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller,
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
*** ___ gbumadu (gbumadu)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)
You ride Okada,
Im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water,
Im noh mean say your life dey for gutter
But I am still dat plantain boy
Na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm a very big boy,
I'm a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh
Ehhhhhhhhhhhhhh
From nobody,
God you make me me a somebody
Oh my Lord I'm so happy
*** for me****
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
Modukpe ****
You cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
My mama plantain
Repeat Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **
______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
You cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)
Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I'm a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
Eh i dey sell, dem know me wella
Ehh everybody, I am a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
Eh i dey sell, dem know me wella
Ehh everybody, I am a plantain seller
Repeat till fade
Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh
{Voice} Believe in youself everybody

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.26] Men I dont owe anybody anything men
[00:08.61] I want to leave my life the way I can
[00:12.79] I noh come Lagos to count bridge
[00:15.83] You see my life now, hun
[00:18.72] Dem know me wella
[00:20.87] Everybody know me as Mr. Timaya
[00:23.12] When I be common plantain seller,
[00:25.43] God don change my name to Timaya
[00:27.64] (Oh why) I dey for choir
[00:29.43] Back in the days for Mountain of Fire
[00:31.49] Now so I just dey halla
[00:33.49] God don answer my mama prayer (oh why)
[00:36.09] *** ___ gbumadu (gbumadu)
[00:39.57] Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
[00:41.66] Everybody just dey feel me
[00:44.23] Coast to coast dem know my name (Chineke me)
[00:46.14] You ride Okada,
[00:47.64] Im noh mean say u noh go driver hummer
[00:49.52] Even if you sell pure water,
[00:51.87] Im noh mean say your life dey for gutter
[00:54.08] But I am still dat plantain boy
[00:56.90] Na me be the pikin wen dey give im mama joy
[00:58.34] Many people see me as a useless boy
[00:59.70] But thank God today I'm a very big boy
[01:03.37] I'm a very big boy,
[01:05.36] I'm a very rich boy
[01:07.17] Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh
[01:10.07] Ehhhhhhhhhhhhhh
[01:14.34] From nobody,
[01:15.21] God you make me me a somebody
[01:16.63] Oh my Lord I'm so happy
[01:18.80] *** for me****
[01:20.72] I dey on my owe***
[01:23.13] Che Jehova just bless me
[01:25.14] Every body just dey ***
[01:27.24] Cos I noh know why people too dey jealous ehy
[01:30.01] Modukpe ****
[01:32.16] You cannot stop us
[01:34.98] I coming with the name of Jesus
[01:39.06] Now sell I dey sell plantain
[01:41.09] Every Saturday
[01:43.47] Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
[01:45.65] My mama plantain
[01:49.00]
[01:56.78] Repeat Thank God say
[01:59.44] Alot, alot of people dem want make i fall
[02:02.14]
[02:08.52] Every nite and day dem wan see me fall
[02:10.82] But Jehova Nisee don make me tall
[02:12.99] All fingers are not equal
[02:15.37] People dem plan na to see me fall
[02:17.44] Every time them want make i go under
[02:19.87] (Chai) Jehova don make me proper
[02:21.96] I go just dey make am __ **
[02:23.85] ______ Dem noh like somebody wen dey grow
[02:27.30] If dem see say you dey make am
[02:29.96] Dem go want to make you slow
[02:32.61] Ohhhhh you cannot stop me ehh
[02:34.57] Jehova dey by my side
[02:36.44] You cannot stop me ehhhhhh
[02:38.69] Jehovah dey by my side ehhhh
[02:41.61] (Everybody everybody just say ahhh)
[02:45.74] Plantain seller,(seller)
[02:47.42] Dem know me wella
[02:48.51] Eh everybody I'm a plantain seller
[02:50.56] Youth*** everybody, dem know me wella
[02:52.46] Your mama dem know me wella
[02:54.35] Your papa dem know me wella
[02:56.31] Mama and papa dem know me wella
[02:58.17] Wella wella, dem know me wella
[02:59.62] See I'm still that plantain seller
[03:01.39] Eh i dey sell, dem know me wella
[03:03.23] Ehh everybody, I am a plantain seller
[03:05.42] Youth*** everybody, dem know me wella
[03:07.47] Your mama dem know me wella
[03:09.49] Your papa dem know me wella
[03:11.50] Mama and papa dem know me wella
[03:13.61] Wella wella, dem know me wella
[03:15.62] See I'm still that plantain seller
[03:18.22] Eh i dey sell, dem know me wella
[03:21.20] Ehh everybody, I am a plantain seller
[03:22.89] Repeat till fade
[03:26.63]
[03:30.96] Oh oh, Ayiba ehhy
[03:34.96] Thank you for
[03:37.49]
[03:44.24] Ehh, my mama ehhhhhh
[03:47.01] I remember I sold plantain ohhhhh
[03:48.77] Now my story don change
[03:50.31] Dem want make I go back again ohhhh
[03:51.82] Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh
[03:53.34] {Voice} Believe in youself everybody
[03:54.74]