Loju (feat. Wizkid)
🎵 2093 characters
⏱️ 2:54 duration
🆔 ID: 7258109
📜 Lyrics
O', Obah
What dem a say
Top boy
Run
All day she don dey call now
As the party don the buzz we no go tire
And you know say the feeling don dey high now
Like 'til the party stop, I no go go oh
Ti a dẹ lọ'wọ' lapo
Na we the girls wan follow go
Make the girl change area code
'Til you follow me, I no go go
Follow bounce if you get stamina
Killing any beat make dem no go try now
E no get many thing I no go fit to buy now
You don give me little taste make we dey go
Make you no dey shy now
Tell anything, girl I fit to make you mine oh
Na me dey make all of the girls come inside now
You dey wait for your loving from big bad now (here we go)
Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu
Oh baby, me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu
Sho mo (yeh yeh)
I fit wait all night (yeh yeh)
I gat the thing all night wey go make you feel alright (DJ Spinall)
Ko wa, àwa o lólè na (here wwe go)
Philomena don dey dance, I tire
Nothing, I want you
Only you, na only you I just wan dey run back to
And I no wan know my feelings, I go call you
Baby, na only you
Take our time we go work all night
And I go dey when you ready you fit bank on it
Let the neighbours know my name
Baby girl, I go dey your side o
Diamond dancing on me
Baby, dance upon me, I fit pay the price
Baby, you make me come back on a daily
Omo, I dey attach
Every night we come alive, dey outside
Make bad man dey show you life (yeah)
Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu
Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu (peru)
She was too sweet

⏱️ Synced Lyrics
[00:02.23] O', Obah
[00:07.71] What dem a say
[00:12.90] Top boy
[00:16.56] Run
[00:17.36] All day she don dey call now
[00:19.15] As the party don the buzz we no go tire
[00:21.02] And you know say the feeling don dey high now
[00:23.07] Like 'til the party stop, I no go go oh
[00:26.11] Ti a dẹ lọ'wọ' lapo
[00:28.03] Na we the girls wan follow go
[00:30.24] Make the girl change area code
[00:31.85] 'Til you follow me, I no go go
[00:34.02] Follow bounce if you get stamina
[00:36.05] Killing any beat make dem no go try now
[00:37.78] E no get many thing I no go fit to buy now
[00:39.83] You don give me little taste make we dey go
[00:43.16] Make you no dey shy now
[00:44.26] Tell anything, girl I fit to make you mine oh
[00:46.30] Na me dey make all of the girls come inside now
[00:48.22] You dey wait for your loving from big bad now (here we go)
[00:52.57] Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
[00:56.98] Kà sa má jaye kà má jú rú
[00:59.95] Shebi iwọ lọ se ju
[01:01.46] See as you badder, you dey good
[01:03.80] Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
[01:05.38] Baby, go dance and shuperu
[01:09.54] Oh baby, me and you lọ jú (lójú, lójú)
[01:13.41] Kà sa má jaye kà má jú rú
[01:16.37] Shebi iwọ lọ se ju
[01:17.95] See as you badder, you dey good
[01:20.43] Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
[01:22.11] Baby, go dance and shuperu
[01:24.36] Sho mo (yeh yeh)
[01:26.01] I fit wait all night (yeh yeh)
[01:28.18] I gat the thing all night wey go make you feel alright (DJ Spinall)
[01:32.21] Ko wa, àwa o lólè na (here wwe go)
[01:36.57] Philomena don dey dance, I tire
[01:39.59] Nothing, I want you
[01:41.70] Only you, na only you I just wan dey run back to
[01:48.37] And I no wan know my feelings, I go call you
[01:51.90] Baby, na only you
[01:53.33] Take our time we go work all night
[01:54.92] And I go dey when you ready you fit bank on it
[01:56.92] Let the neighbours know my name
[01:58.99] Baby girl, I go dey your side o
[02:01.41] Diamond dancing on me
[02:03.06] Baby, dance upon me, I fit pay the price
[02:05.55] Baby, you make me come back on a daily
[02:08.15] Omo, I dey attach
[02:09.55] Every night we come alive, dey outside
[02:12.19] Make bad man dey show you life (yeah)
[02:16.43] Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
[02:20.62] Kà sa má jaye kà má jú rú
[02:23.43] Shebi iwọ lọ se ju
[02:24.88] See as you badder, you dey good
[02:27.54] Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
[02:29.11] Baby, go dance and shuperu
[02:33.12] Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
[02:37.14] Kà sa má jaye kà má jú rú
[02:39.99] Shebi iwọ lọ se ju
[02:41.37] See as you badder, you dey good
[02:44.16] Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
[02:45.59] Baby, go dance and shuperu (peru)
[02:49.43] She was too sweet
[02:50.55]