Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Body & Soul || TrendyBeatz.com

๐Ÿ‘ค Joeboy โ€ข ๐ŸŽผ TrendyBeatz.com โ€ข โฑ๏ธ 2:34
๐ŸŽต 1704 characters
โฑ๏ธ 2:34 duration
๐Ÿ†” ID: 7282255

๐Ÿ“œ Lyrics

(Its E Kelly)

I dey sing, you dey dance, you dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I'm the only one, you no need another
I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I'm right here, I dey for you, bae

E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You gat me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and bone, oh

Body and soul
Body and soul
Body and soul (oh ho oh)
Body and soul

I love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me
It's a vibe when I'm rocking your body
No competition for your side oh dem no reach
Make you look me wella I no be novice
Only you, I want don't need nobody, no oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

So baby girl, I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I dey here, I dey for you, bae
I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I dey here, I dey for you, bae

E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You got me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and soul, oh (oh)

(I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul)
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way

Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)
(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:07.31] (Its E Kelly)
[00:09.52] I dey sing, you dey dance, you dey whine
[00:12.04] When you cry I go wipe your eyes
[00:14.26] Gimme your bag make I fill am with dough
[00:16.62] I'm the only one, you no need another
[00:18.93] I'll hold you down
[00:20.73] You know this, you notice, bebe
[00:23.51] And I've told you now
[00:25.47] I'm right here, I dey for you, bae
[00:28.42] E no get anywhere wey I wan go
[00:30.73] If I could I would love you in my next life
[00:33.23] I don't really care about tomorrow
[00:35.58] As long as you dey right now I go dey fine
[00:38.15] You gat me high when I'm low low
[00:40.29] Shawty, you can take my soul
[00:42.24] All these things wey I dey talk right now
[00:45.09] I dey feel am for my body and bone, oh
[00:49.26]
[00:51.47] Body and soul
[00:56.28] Body and soul
[01:01.08] Body and soul (oh ho oh)
[01:06.31] Body and soul
[01:08.33] I love the way you put it on me
[01:10.27] That thing wey you dey do me e dey mad me
[01:11.66] It's a vibe when I'm rocking your body
[01:13.07] No competition for your side oh dem no reach
[01:16.21] Make you look me wella I no be novice
[01:18.64] Only you, I want don't need nobody, no oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
[01:25.22] So baby girl, I'll hold you down
[01:27.37] You know this, you notice, bebe
[01:30.11] And I've told you now
[01:32.15] I dey here, I dey for you, bae
[01:34.88] I'll hold you down
[01:36.93] You know this, you notice, bebe
[01:39.89] And I've told you now
[01:41.85] I dey here, I dey for you, bae
[01:44.56] E no get anywhere wey I wan go
[01:46.81] If I could I would love you in my next life
[01:49.48] I don't really care about tomorrow
[01:51.57] As long as you dey right now I go dey fine
[01:54.19] You got me high when I'm low low
[01:56.31] Shawty, you can take my soul
[01:58.20] All these things wey I dey talk right now
[02:00.82] I dey feel am for my body and soul, oh (oh)
[02:06.69] (I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul)
[02:09.16] I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
[02:16.42] Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)
[02:24.63] (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
[02:29.16] (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
[02:32.11]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings