Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Folake

👤 Boy Spyce 🎼 Folake ⏱️ 2:49
🎵 1447 characters
⏱️ 2:49 duration
🆔 ID: 7509394

📜 Lyrics

Illuminate

Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again

She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat

Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

Automatic
You're romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic

Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say

You and I will live as one
So make you no dey do askor
She burst my opolo
I don dey soko

Folake don pompous
She don dey drive Brabus so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again

Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons

'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Iwo nikon ni mo fę fę
Iwo nikon ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę

Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo

Illuminate
Snap mi fine cinemato

⏱️ Synced Lyrics

[00:08.14] Illuminate
[00:10.07] Nile, Niger, Senegal, Congo
[00:11.45] Scatter my dada, Medulla bololo
[00:15.32] I go suck your ponmo
[00:17.02] Make you do nono
[00:18.18] Folake don pompous
[00:20.59] She don dey drive Brabus, so
[00:22.90] She no dey talk to us again
[00:25.43] She no dey come campus again
[00:27.96] Dem say she go do runs
[00:29.86] And her hippopo don tamus
[00:32.39] And her kinni dey cause virus, ewee
[00:34.92] They just dey talk jargons
[00:37.19] 'Cause na she wey dey make my heart beat
[00:38.68] Parara rara rara rara
[00:42.26] Na she make my heart beat
[00:44.63] Parara rara rara rara
[00:47.33] Na she make my hеart beat
[00:48.64] Parara rara rara rara
[00:52.17] Na she make my hеart beat
[00:53.45] Parara rara rara rara
[00:58.49] Automatic
[00:59.18] You're romantic
[01:00.03] Aromatic
[01:00.96] Acrobatic
[01:01.60] Problematic
[01:02.57] Come drive in my 4matic
[01:04.28] Be like magic
[01:05.01] Diplomatic
[01:05.87] Cinematic
[01:06.41] Golibe shey you know say
[01:08.05] You and I will live as one
[01:11.04] So make you no dey do askor
[01:13.86] She burst my opolo
[01:15.57] I don dey soko
[01:16.77] Folake don pompous
[01:19.05] She don dey drive Brabus so
[01:21.88] She no dey talk to us again
[01:24.17] She no dey come campus again
[01:26.78] Dem say she go do runs
[01:28.43] And her hippopo don tamus
[01:30.53] And her kinni dey cause virus, ewee
[01:33.88] They just dey talk jargons
[01:35.66] 'Cause na she wey dey make my heart beat
[01:37.52] Parara rara rara rara
[01:41.37] Na she make my heart beat
[01:42.52] Parara rara rara rara
[01:46.26] Na she make my hеart beat
[01:47.20] Parara rara rara rara
[01:51.07] Na she make my heart beat
[01:52.23] Parara rara rara rara
[01:56.26] Iwo nikon ni mo fę fę
[01:57.96] Iwo nikon ni mo fę fę
[02:00.71] Mi o le ta ę bi tętę
[02:02.99] Mi o le ta ę bi tętę
[02:07.03] Nile, Niger, Senegal, Congo
[02:09.12] Scatter my dada, Medulla bololo
[02:12.47] I go suck your ponmo
[02:14.12] Make you do nono
[02:15.43] Baby you go rogo
[02:18.12]
[02:20.54] Illuminate
[02:24.33] Snap mi fine cinemato
[02:25.83]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings