Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

ABUJA PEOPLE

๐Ÿ‘ค Odumodublvck, Decosuave โ€ข ๐ŸŽผ EZIOKWU (UNCUT) โ€ข โฑ๏ธ 2:41
๐ŸŽต 2856 characters
โฑ๏ธ 2:41 duration
๐Ÿ†” ID: 7909855

๐Ÿ“œ Lyrics

Abuja people dey my convoy, Wike and co (ayy-ayy, ayy)
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me?
Odumodublvck (ayy-ayy, ayy)
Decks (ayy)
Native (ayy-ayy)

Abuja people dey my convoy
Enugu people, oya, gboso
For Port Harcourt, na me dem dey jump on
I'm on vaca', I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people, oya, gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe)
I'm on vaca', I dey for London

Conversation (aboy), conversation (aboy)
Me, I no dey follow this your conversation (conversation)
Abi na observation (yes), observation (yeah)
Me I too dey OBS, na observation
Wetin comot for my mouth? Na my incantation
Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration
Motivation, elevation (elevation)
Make I put am for their body
Deco, why you don start? (Deco, why you don start?)

Hammer boys (boys)
Na we dem dey call (yes)
Obi Cubana say "na 'Modu be my choice" (yes)
Deco? (Ehn), I say you don blow (Def)
When I enter Eko, many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga where you go? (Where?)
Jowi Zaza follow for the people wey dey my phone (dons)
Elumelu, omo na you I go buzz (buzz)
When e don burst, the bank na where I put my trust

Abobi, put am on my God
Omo, I fall out 'cause e sure (mega watts)
Tender rabbas, pamper, encounter bad man (bad man)
She offer bunda softly, the pum-pum bender (bender)
I dey with the gangs (sharp)
Odumodu', you bad

Abuja people dey my convoy
Enugu people, oya, gboso
For Port Harcourt, na me dem dey jump on
I'm on vaca', I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people, oya, gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe)
I'm on vaca', I dey for London

Conversation (aboy), conversation (aboy)
Me, I no dey follow this your conversation (conversation)
Abi na observation (yes), observation (yeah)
Me I too dey OBS, na observation
Wetin comot for my mouth? Na my incantation
Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration
Motivation, elevation (elevation)
Make I put am for their body (yes)
Deco, why you don start? (Ayy)

"Work hard and play hard", na hin be my mantra (praa)
Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (yes)
Lux V, na my egbon wey dey tender
Heavy load, see ikebe, 'Modu go stand out (mega watts)
'Modu go sign out (graduation gown oh)
Big big boys when I hang out (Wike and co)
My kele no need handout (yes)
See pressure, old soldier, I no go tension

Carry am go Zone 4, carry am, everything
Coda', dollars, everything
Carry am enter Gwarimpa
Carry am go Zone 1, carry am go Garki
Anywhere e go, e no get where e touch
You gift even Branch H Medix, H Medix (Wibby)
Eh-eh, you go even go Yahuza
Millennium Park, based on small-small drip, go some kill cruise
Asokoro, Maitama eh, Zainab
Everybody malo (everybody malo)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.85] Abuja people dey my convoy, Wike and co (ayy-ayy, ayy)
[00:05.64] Blvcksheep forever, blvcksheep for life
[00:06.19] Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
[00:06.94] GE Records, you get me?
[00:07.41] Odumodublvck (ayy-ayy, ayy)
[00:09.09] Decks (ayy)
[00:09.85] Native (ayy-ayy)
[00:10.72] Abuja people dey my convoy
[00:13.12] Enugu people, oya, gboso
[00:15.54] For Port Harcourt, na me dem dey jump on
[00:17.98] I'm on vaca', I dey for London
[00:20.54] Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
[00:23.08] Enugu people, oya, gboso (Oganigwe)
[00:25.44] For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe)
[00:27.84] I'm on vaca', I dey for London
[00:29.49] Conversation (aboy), conversation (aboy)
[00:32.19] Me, I no dey follow this your conversation (conversation)
[00:34.55] Abi na observation (yes), observation (yeah)
[00:36.94] Me I too dey OBS, na observation
[00:39.31] Wetin comot for my mouth? Na my incantation
[00:41.43] Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration
[00:44.16] Motivation, elevation (elevation)
[00:46.55] Make I put am for their body
[00:47.85] Deco, why you don start? (Deco, why you don start?)
[00:49.40] Hammer boys (boys)
[00:50.56] Na we dem dey call (yes)
[00:51.80] Obi Cubana say "na 'Modu be my choice" (yes)
[00:54.89] Deco? (Ehn), I say you don blow (Def)
[00:57.26] When I enter Eko, many keles dey on code
[00:59.38] So many Chiomas on my phone
[01:00.47] Larry Gaga where you go? (Where?)
[01:02.32] Jowi Zaza follow for the people wey dey my phone (dons)
[01:04.72] Elumelu, omo na you I go buzz (buzz)
[01:07.17] When e don burst, the bank na where I put my trust
[01:09.27] Abobi, put am on my God
[01:10.34] Omo, I fall out 'cause e sure (mega watts)
[01:11.96] Tender rabbas, pamper, encounter bad man (bad man)
[01:14.61] She offer bunda softly, the pum-pum bender (bender)
[01:17.06] I dey with the gangs (sharp)
[01:18.38] Odumodu', you bad
[01:20.26] Abuja people dey my convoy
[01:22.95] Enugu people, oya, gboso
[01:25.33] For Port Harcourt, na me dem dey jump on
[01:27.44] I'm on vaca', I dey for London
[01:30.10] Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
[01:32.58] Enugu people, oya, gboso (Oganigwe)
[01:34.94] For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe)
[01:37.39] I'm on vaca', I dey for London
[01:39.23] Conversation (aboy), conversation (aboy)
[01:41.68] Me, I no dey follow this your conversation (conversation)
[01:44.01] Abi na observation (yes), observation (yeah)
[01:46.46] Me I too dey OBS, na observation
[01:48.85] Wetin comot for my mouth? Na my incantation
[01:51.56] Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration
[01:54.22] Motivation, elevation (elevation)
[01:56.35] Make I put am for their body (yes)
[01:57.43] Deco, why you don start? (Ayy)
[01:59.02] "Work hard and play hard", na hin be my mantra (praa)
[02:01.74] Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (yes)
[02:04.10] Lux V, na my egbon wey dey tender
[02:06.20] Heavy load, see ikebe, 'Modu go stand out (mega watts)
[02:09.91] 'Modu go sign out (graduation gown oh)
[02:12.43] Big big boys when I hang out (Wike and co)
[02:14.53] My kele no need handout (yes)
[02:16.69] See pressure, old soldier, I no go tension
[02:20.18] Carry am go Zone 4, carry am, everything
[02:23.17] Coda', dollars, everything
[02:24.16] Carry am enter Gwarimpa
[02:25.20] Carry am go Zone 1, carry am go Garki
[02:27.13] Anywhere e go, e no get where e touch
[02:28.75] You gift even Branch H Medix, H Medix (Wibby)
[02:31.97] Eh-eh, you go even go Yahuza
[02:33.00] Millennium Park, based on small-small drip, go some kill cruise
[02:35.69] Asokoro, Maitama eh, Zainab
[02:37.80] Everybody malo (everybody malo)
[02:38.08]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings