NO PROTOCOL
๐ต 3335 characters
โฑ๏ธ 3:15 duration
๐ ID: 7909861
๐ Lyrics
E don start?
(Who that, yaw-yaw, yaw)
Men mount, okay
Kilowi
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me
Odumodublvck
Praa, native
Yeah (prrr-aa)
Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh (ayy)
After I don smoke igbo for setting
Wey dem say make we no smoke (how many, where dem)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
My shawty scatter protocol (never)

My shawty scatter protocol
Corny man go bury corny man (who go bury am)
Corny man na continental scammer man (him go pieces am)
I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag
The leg, the head, the head, the kidney all the best (prraa)
Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh)
If she tender, I no touch (I go touch)
If she give me, I go chop (I go chop)
Odumodu' put me on the floor (ahh, easy)
PG carry shayo come
Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie)
See the police man dey come, I dey blow for him face, then I tuama for my life
Even if na for my people (ehn)
I no go lay down all my pistol
I no go follow protocol (abeg)
Shayo dey to brush my teeth oh (grrt)
After I don smoke igbo for setting
Wey dem say make we no smoke (dem say make we no smoke)

My shawty scatter protocol (knack am with your chest)

Laapa scobo rayfia, mo gbe werey wo scolovakia
Teni makanaki pawon
Emi gan gan idan
And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol
Shut up (mechonu)
This one na motor sport
Lekki-epe in my double door, drift
Like an Abuja boy
Smoke everywhere until the tire burst
Like this, me I no fit die, I no fit lose
Two-four seven, I am always on the move
Money on my mind, I dey steady catch cruise
God dey my side, so, I no go fit lose

Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah)
God dey my side, how am I suppose to lose?
Even if na for my people, I no go lay down all my pistol
Follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke igbo for setting
Wey dem say make we no smoke

My shawty scatter protocol oh
Dem say make she no wine her bunda (kingsman, kingston)
She scatter protocol
Rolling out, rolling high
She fall in love, she love the style
Jump inna benz, she love the ride
Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah
Up deh right now, me cup deh pon full, me puff di hydro
Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah that's what I know
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Long life, riches ๏ฌ whole ah my bros
Fire pon me belly, yeah, wherever I go
Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah
Ready like woah

Thugs dem heavy like
Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh)
Get mommy purse and put some bread inna it (mm)
Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm)
Ready yeah, we ready dawg (prraa)

Ready like woah (ready like woah)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:02.74] E don start?
[00:04.72] (Who that, yaw-yaw, yaw)
[00:05.97] Men mount, okay
[00:07.19] Kilowi
[00:09.41] Black sheep forever, black sheep for life
[00:12.54] Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me
[00:13.70] Odumodublvck
[00:15.18] Praa, native
[00:17.76] Yeah (prrr-aa)
[00:19.38] Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol
[00:22.87] I no go follow protocol
[00:24.03] Shayo dey to brush my teeth oh (ayy)
[00:26.00] After I don smoke igbo for setting
[00:27.64] Wey dem say make we no smoke (how many, where dem)
[00:30.21] Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[00:32.22] My shawty scatter protocol (never)
[00:33.83] Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[00:38.15] My shawty scatter protocol
[00:39.55] Corny man go bury corny man (who go bury am)
[00:41.22] Corny man na continental scammer man (him go pieces am)
[00:42.96] I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag
[00:47.88] The leg, the head, the head, the kidney all the best (prraa)
[00:50.17] Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh)
[00:52.49] If she tender, I no touch (I go touch)
[00:54.77] If she give me, I go chop (I go chop)
[00:56.25] Odumodu' put me on the floor (ahh, easy)
[00:57.78] PG carry shayo come
[01:00.24] Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie)
[01:01.62] See the police man dey come, I dey blow for him face, then I tuama for my life
[01:06.82] Even if na for my people (ehn)
[01:08.99] I no go lay down all my pistol
[01:10.08] I no go follow protocol (abeg)
[01:12.05] Shayo dey to brush my teeth oh (grrt)
[01:13.66] After I don smoke igbo for setting
[01:15.05] Wey dem say make we no smoke (dem say make we no smoke)
[01:16.45] Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[01:19.31] My shawty scatter protocol (knack am with your chest)
[01:22.37] Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[01:24.51] My shawty scatter protocol
[01:25.17] Laapa scobo rayfia, mo gbe werey wo scolovakia
[01:29.54] Teni makanaki pawon
[01:29.99] Emi gan gan idan
[01:32.51] And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol
[01:35.34] Shut up (mechonu)
[01:36.52] This one na motor sport
[01:37.62] Lekki-epe in my double door, drift
[01:40.57] Like an Abuja boy
[01:42.56] Smoke everywhere until the tire burst
[01:44.85] Like this, me I no fit die, I no fit lose
[01:47.32] Two-four seven, I am always on the move
[01:49.98] Money on my mind, I dey steady catch cruise
[01:52.22] God dey my side, so, I no go fit lose
[01:54.30] Like this, me I no fit die, I no fit lose
[01:56.93] Two-four seven, I am always on the move
[01:59.03] Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah)
[02:01.78] God dey my side, how am I suppose to lose?
[02:04.60] Even if na for my people, I no go lay down all my pistol
[02:07.41] Follow protocol
[02:08.82] Shayo dey to brush my teeth oh
[02:10.82] After I don smoke igbo for setting
[02:11.93] Wey dem say make we no smoke
[02:13.41] Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[02:16.60] My shawty scatter protocol oh
[02:19.17] Dem say make she no wine her bunda (kingsman, kingston)
[02:20.86] She scatter protocol
[02:22.34] Rolling out, rolling high
[02:25.31] She fall in love, she love the style
[02:26.97] Jump inna benz, she love the ride
[02:29.81] Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah
[02:32.12] Up deh right now, me cup deh pon full, me puff di hydro
[02:38.34] Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah that's what I know
[02:42.25] Spread the bread fast and gyal a wine slow
[02:44.31] Long life, riches ๏ฌ whole ah my bros
[02:46.55] Fire pon me belly, yeah, wherever I go
[02:48.98] Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah
[02:51.23] Ready like woah
[02:52.76] Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah
[02:56.96] Thugs dem heavy like
[02:58.09] Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh)
[03:01.33] Get mommy purse and put some bread inna it (mm)
[03:03.37] Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm)
[03:06.28] Ready yeah, we ready dawg (prraa)
[03:08.55] Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah
[03:11.76] Ready like woah (ready like woah)
[03:12.90]