Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ngozi

๐Ÿ‘ค Crayon, Ayra Starr โ€ข ๐ŸŽผ InterSpace Presents: Afro Vibration, Vol. 1 โ€ข โฑ๏ธ 3:41
๐ŸŽต 2220 characters
โฑ๏ธ 3:41 duration
๐Ÿ†” ID: 7924529

๐Ÿ“œ Lyrics

Cray way!

You gimme light bi ti solar
Can feel your love taking over
On a good day I be loner
See what you make me discover ah

Girly you don change my persona ahn
The revelation is in order
All the pressure I been under

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl I gat you no worries

E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jeka lo biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh

E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jeka lo biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh

I know you're waiting, I'll run hastily to you
In my panamera, hola, hola, ho
I'm levitating, I feel ecstasy when you
Whisper nakupenda

Wetin you put for this your jollof? (Watin?)
You've gat my heart and my soul on lock
And I wanna go crazy with you
Through the night till the sun come up

Let's do it all, do it all for love
'Cause moti fun e ni kokoro
I never wanna lose this, to you I belong
This must be love

E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jeka lo biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh

E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jeka lo biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh

Everything you do me, I like
My best friend, the love of my life
I no fit dey without
Abi you want make bad belle off my light?
The future I want to hold on to
Girly no fear, I dey for you
I go run the matter for me and you
Make I be the reason you believe in true love

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries
No worries, girl

E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jeka lo biza wa o
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:14.37] Cray way!
[00:17.22] You gimme light bi ti solar
[00:19.43] Can feel your love taking over
[00:21.14] On a good day I be loner
[00:23.23] See what you make me discover ah
[00:25.59] Girly you don change my persona ahn
[00:27.69] The revelation is in order
[00:29.79] All the pressure I been under
[00:32.46] Why I call you Ngozi
[00:34.46] God don bless me, Ngozi
[00:36.63] No deserve this kind loving
[00:38.64] The loving wey you show me
[00:40.64] Private lounging in Paris
[00:42.92] With expensive room service
[00:45.17] No one make me do like this
[00:47.08] Girl I gat you no worries
[00:50.60] E dey do me, wa-wa, oh
[00:52.74] Scatter my internal
[00:54.60] Craving your nsala oh
[00:56.77] No killi me Kitana oh
[00:58.86] Jeka lo biza wa oh
[01:00.77] Hypertension idi nla-nla
[01:03.07] Referee no disallow
[01:05.03] No killi me Kitana oh
[01:07.40] E dey do me, wa-wa-wa, oh
[01:09.43] Scatter my internal
[01:11.50] Craving your nsala oh
[01:13.43] No killi me Kitana oh
[01:15.63] Jeka lo biza wa oh
[01:17.44] Hypertension idi nla-nla
[01:19.74] Referee no disallow
[01:21.61] No killi me Kitana oh
[01:24.66] I know you're waiting, I'll run hastily to you
[01:28.78] In my panamera, hola, hola, ho
[01:32.96] I'm levitating, I feel ecstasy when you
[01:37.19] Whisper nakupenda
[01:39.17] Wetin you put for this your jollof? (Watin?)
[01:41.15] You've gat my heart and my soul on lock
[01:43.58] And I wanna go crazy with you
[01:45.64] Through the night till the sun come up
[01:47.42] Let's do it all, do it all for love
[01:49.42] 'Cause moti fun e ni kokoro
[01:51.98] I never wanna lose this, to you I belong
[01:55.87] This must be love
[01:57.54] E dey do me, wa-wa, oh
[01:59.36] Scatter my internal
[02:01.55] Craving your nsala oh
[02:03.54] No killi me Kitana oh
[02:05.60] Jeka lo biza wa oh
[02:08.06] Hypertension idi nla-nla
[02:09.61] Referee no disallow
[02:11.57] No killi me Kitana oh
[02:13.84] E dey do me, wa-wa-wa, oh
[02:15.98] Scatter my internal
[02:18.31] Craving your nsala oh
[02:19.94] No killi me Kitana oh
[02:22.32] Jeka lo biza wa oh
[02:24.21] Hypertension idi nla-nla
[02:26.46] Referee no disallow
[02:28.56] No killi me Kitana oh
[02:30.75] Everything you do me, I like
[02:32.91] My best friend, the love of my life
[02:34.97] I no fit dey without
[02:36.42] Abi you want make bad belle off my light?
[02:37.69] The future I want to hold on to
[02:39.63] Girly no fear, I dey for you
[02:41.42] I go run the matter for me and you
[02:43.57] Make I be the reason you believe in true love
[02:45.99] Why I call you Ngozi
[02:48.10] God don bless me, Ngozi
[02:50.01] No deserve this kind loving
[02:51.92] The loving wey you show me
[02:54.22] Private lounging in Paris
[02:56.40] With expensive room service
[02:58.39] No one make me do like this
[03:00.56] Girl, I gat you, no worries
[03:02.66] No worries, girl
[03:04.34] E dey do me, wa-wa, oh
[03:06.31] Scatter my internal
[03:08.17] Craving your nsala oh
[03:10.01] No killi me Kitana oh
[03:12.02] Jeka lo biza wa o
[03:14.64] Hypertension idi nla-nla
[03:16.44] Referee no disallow
[03:18.41] No killi me Kitana oh
[03:19.74]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings