Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Witness

๐Ÿ‘ค Sean Tizzle โ€ข ๐ŸŽผ Dues โ€ข โฑ๏ธ 3:16
๐ŸŽต 1982 characters
โฑ๏ธ 3:16 duration
๐Ÿ†” ID: 8005470

๐Ÿ“œ Lyrics

Ye! Okay, okay
Okay
Uhmmm Tizzle

Knocking on your door like Jehovah Witness
Watching niggas close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know say nobody holy
Leave story
Omo na the money story
No go collect for ogboni
Leave story, omo say leave story
Omo na the real thing
No go collect for ogboni

Omo na B.I.G
Omo na V.I.P
You go see me on a big TV
Bad man ah bad anytime you see me

Omo na many many things
And if you never see things
Make you no go talk sey you don see things
I no dey play no tricks
Baba' jebu no be tricks

Now we balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee sey na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma
Balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee sey na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma

Knocking on your door like Jehovah Witness
Watching niggas close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know sey nobody holy
Leave story
Omo na the money story
No go collect for ogboni
Leave story, omo say leave story
Omo na the real thing
No go collect for ogboni

Oya say young fly nias pull up in a Bugatti
Wonder why she looking at me
I don't really care even if you naughty
Be careful when you come around me
Brown young nigga feeling alright
I know you get what I'm saying
Yeah, yeah, yeah
Oya make we feel alright

Omo na B.I.G
Omo na V.I.P
You go see me on a big TV
Bad man ah bad anytime you see me
Omo na many many things
And if you never see things
Make you no go talk say you don see things
I no dey play no tricks
Baba' jebu no be tricks

Knocking on your door like Jehovah Witness
Watching niggas close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know sey nobody holy

Now we balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee say na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma
Balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee say na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.93] Ye! Okay, okay
[00:04.26] Okay
[00:05.43] Uhmmm Tizzle
[00:09.32] Knocking on your door like Jehovah Witness
[00:13.15] Watching niggas close to me closely
[00:15.51] Borrow me your lighter make I light up my jay
[00:18.20] You know say nobody holy
[00:20.42] Leave story
[00:23.13] Omo na the money story
[00:26.23] No go collect for ogboni
[00:28.39] Leave story, omo say leave story
[00:33.59] Omo na the real thing
[00:36.28] No go collect for ogboni
[00:39.15] Omo na B.I.G
[00:40.71] Omo na V.I.P
[00:43.34] You go see me on a big TV
[00:46.45] Bad man ah bad anytime you see me
[00:48.47] Omo na many many things
[00:51.59] And if you never see things
[00:54.18] Make you no go talk sey you don see things
[00:56.51] I no dey play no tricks
[00:58.80] Baba' jebu no be tricks
[01:00.36] Now we balling proper
[01:01.75] Gone are days when the boy dey suffer
[01:03.99] Lagos to yankee sey na we dey run am
[01:06.59] My Catalina omo wey getti coma
[01:10.33] Balling proper
[01:12.00] Gone are days when the boy dey suffer
[01:14.47] Lagos to yankee sey na we dey run am
[01:17.49] My Catalina omo wey getti coma
[01:20.87] Knocking on your door like Jehovah Witness
[01:23.70] Watching niggas close to me closely
[01:25.65] Borrow me your lighter make I light up my jay
[01:28.60] You know sey nobody holy
[01:30.91] Leave story
[01:33.69] Omo na the money story
[01:36.41] No go collect for ogboni
[01:38.93] Leave story, omo say leave story
[01:44.60] Omo na the real thing
[01:46.94] No go collect for ogboni
[01:49.66] Oya say young fly nias pull up in a Bugatti
[01:53.10] Wonder why she looking at me
[01:56.43] I don't really care even if you naughty
[01:58.72] Be careful when you come around me
[02:00.95] Brown young nigga feeling alright
[02:04.22] I know you get what I'm saying
[02:06.57] Yeah, yeah, yeah
[02:09.31] Oya make we feel alright
[02:11.10] Omo na B.I.G
[02:12.45] Omo na V.I.P
[02:14.78] You go see me on a big TV
[02:17.09] Bad man ah bad anytime you see me
[02:19.35] Omo na many many things
[02:22.44] And if you never see things
[02:24.94] Make you no go talk say you don see things
[02:27.34] I no dey play no tricks
[02:29.84] Baba' jebu no be tricks
[02:31.39] Knocking on your door like Jehovah Witness
[02:34.64] Watching niggas close to me closely
[02:37.01] Borrow me your lighter make I light up my jay
[02:39.57] You know sey nobody holy
[02:41.43] Now we balling proper
[02:42.73] Gone are days when the boy dey suffer
[02:45.24] Lagos to yankee say na we dey run am
[02:47.47] My Catalina omo wey getti coma
[02:51.38] Balling proper
[02:53.39] Gone are days when the boy dey suffer
[02:55.48] Lagos to yankee say na we dey run am
[02:57.62] My Catalina omo wey getti coma
[03:00.52]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings