Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

MUMU

👤 Eastern Vybz 🎼 MUMU ⏱️ 2:35
🎵 1487 characters
⏱️ 2:35 duration
🆔 ID: 8050733

📜 Lyrics

Mmm
Mmmmmm
Mmmmmmm
Mmmmm
Wo yi wo yi wo

Odo oh
See you with your bobo oh
I know love e dey sweet but the pain at ending is it worth it at all?
Ejim ọfọ oh
Say me I do you no wrong
Me I no fit talk wetin wey you do me
When you don move on already

Anxiety dey mess me up
Inferiority dey knock my door
The things I love na-alụ mụ afọ
Na who send me go fall in love?

Anxiety dey mess me up
Inferiority dey knock my door
The things I love na-alụ mụ afọ
Na who send me go fall in love?

Na mumu dey fall in love
Na mumu dey fall in love
Anything wey concern love no call me cause I no dey involve

Na mumu dey fall in love
Na mumu dey fall in love
Anything wey concern love no call me cause I no dey involve

Mpa e dey pain me
Cause the way that I love is unhealthy
But na me dey toxic apparently
But na me dey toxic apparently

Why you wan play the victim?
Shey you know my chest still dey pain me?
After all these things wey you do me?
When you know my chest still dey
Mtchewww

Anxiety dey mess me up
Inferiority dey knock my door
The things I love na-alụ mụ afọ
Na who send me go fall in love?

Anxiety dey mess me up
Inferiority dey knock my door
The things I love na-alụ mụ afọ
Na who send me go fall in love?

Na mumu dey fall in love
Na mumu dey fall in love
Anything wey concern love no call me cause I no dey involve

Na mumu dey fall in love
Na mumu dey fall in love
Anything wey concern love no call me cause I no dey involve

Mmmmm

Mix unusual
Vibe

⏱️ Synced Lyrics

[00:07.21] Mmm
[00:08.67] Mmmmmm
[00:10.94] Mmmmmmm
[00:13.26] Mmmmm
[00:16.16] Wo yi wo yi wo
[00:20.82] Odo oh
[00:22.30] See you with your bobo oh
[00:24.23] I know love e dey sweet but the pain at ending is it worth it at all?
[00:30.12] Ejim ọfọ oh
[00:31.67] Say me I do you no wrong
[00:33.63] Me I no fit talk wetin wey you do me
[00:36.14] When you don move on already
[00:37.65] Anxiety dey mess me up
[00:40.03] Inferiority dey knock my door
[00:42.70] The things I love na-alụ mụ afọ
[00:44.70] Na who send me go fall in love?
[00:47.30] Anxiety dey mess me up
[00:49.67] Inferiority dey knock my door
[00:52.27] The things I love na-alụ mụ afọ
[00:54.54] Na who send me go fall in love?
[00:56.85] Na mumu dey fall in love
[00:59.15] Na mumu dey fall in love
[01:01.83] Anything wey concern love no call me cause I no dey involve
[01:06.48] Na mumu dey fall in love
[01:09.09] Na mumu dey fall in love
[01:11.31] Anything wey concern love no call me cause I no dey involve
[01:16.95] Mpa e dey pain me
[01:18.31] Cause the way that I love is unhealthy
[01:21.08] But na me dey toxic apparently
[01:23.37] But na me dey toxic apparently
[01:26.58] Why you wan play the victim?
[01:27.98] Shey you know my chest still dey pain me?
[01:30.64] After all these things wey you do me?
[01:33.21] When you know my chest still dey
[01:35.24] Mtchewww
[01:35.71] Anxiety dey mess me up
[01:38.13] Inferiority dey knock my door
[01:40.44] The things I love na-alụ mụ afọ
[01:43.05] Na who send me go fall in love?
[01:45.35] Anxiety dey mess me up
[01:47.72] Inferiority dey knock my door
[01:50.37] The things I love na-alụ mụ afọ
[01:52.99] Na who send me go fall in love?
[01:54.97] Na mumu dey fall in love
[01:57.30] Na mumu dey fall in love
[01:59.88] Anything wey concern love no call me cause I no dey involve
[02:04.66] Na mumu dey fall in love
[02:07.29] Na mumu dey fall in love
[02:09.55] Anything wey concern love no call me cause I no dey involve
[02:14.23] Mmmmm
[02:31.93] Mix unusual
[02:34.18] Vibe
[02:34.18]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings