Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Confam

๐Ÿ‘ค Okey Sokay feat. Hugo David โ€ข ๐ŸŽผ Confam - Single โ€ข โฑ๏ธ 2:38
๐ŸŽต 1692 characters
โฑ๏ธ 2:38 duration
๐Ÿ†” ID: 8091854

๐Ÿ“œ Lyrics

Daddy your way na Confam oo
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah

If God Be for me (oh no no)
Tell me wetin be the strong thing
Wey go fit stand against me (Yeah, Yeah)
(Nothing go fit stand against me)
Daddy I know that you got me
You prove it in so many ways
You never leave nor forsake me (yeah yeah)
You never leave nor forsake me (No No No)

Na the way wey you dey take care of me
(You are taking good care of me)
The way wey you dey fight all of my battles
(The way you fight all of my battles)
The way wey you dey shower your blessings on me
(The way wey you shower your blessings on me)
Oh my Father I no fit describe this your way oh

Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am

Everyday when I wake up o
I dey count all my blessings
And I can see that you have done me well ooo
(Welu welu oo)
And I testify that you are good
And no man do me like you do
You're a very good father
Daddy wey dey Pamper me

Na the way wey you dey take care of me
(You are taking good care of me)
The way wey you dey fight all of my battles
(The way you fight all of my battles)
The way wey you dey shower your blessings on me
(The way wey you shower your blessings on me)
Oh my Father I no fit describe this your way oh

Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am

Daddy your way na Confam oo
Daddy your way na Confam oo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:07.06] Daddy your way na Confam oo
[00:09.35] Yeah yeah yeah
[00:12.05] Yeah yeah yeah
[00:15.96] Yeah yeah yeah
[00:17.58] Yeah yeah yeah
[00:19.33] If God Be for me (oh no no)
[00:22.52] Tell me wetin be the strong thing
[00:24.94] Wey go fit stand against me (Yeah, Yeah)
[00:26.48] (Nothing go fit stand against me)
[00:28.94] Daddy I know that you got me
[00:32.01] You prove it in so many ways
[00:33.73] You never leave nor forsake me (yeah yeah)
[00:36.63] You never leave nor forsake me (No No No)
[00:39.39] Na the way wey you dey take care of me
[00:41.87] (You are taking good care of me)
[00:46.06] The way wey you dey fight all of my battles
[00:49.30] (The way you fight all of my battles)
[00:51.23] The way wey you dey shower your blessings on me
[00:53.17] (The way wey you shower your blessings on me)
[00:56.67] Oh my Father I no fit describe this your way oh
[01:01.26] Daddy your way na Confam
[01:03.63] Mo mo wi'pe, Iwo Loba
[01:06.36] Daddy your way na Confam
[01:08.24] And everything I get na you dey run am
[01:11.61] Daddy your way na Confam
[01:14.16] Mo mo wi'pe, Iwo Loba
[01:16.77] Daddy your way na Confam
[01:18.62] And everything I get na you dey run am
[01:21.48] Everyday when I wake up o
[01:24.35] I dey count all my blessings
[01:26.31] And I can see that you have done me well ooo
[01:29.94] (Welu welu oo)
[01:31.72] And I testify that you are good
[01:34.97] And no man do me like you do
[01:38.09] You're a very good father
[01:39.80] Daddy wey dey Pamper me
[01:43.19] Na the way wey you dey take care of me
[01:45.82] (You are taking good care of me)
[01:48.04] The way wey you dey fight all of my battles
[01:50.58] (The way you fight all of my battles)
[01:52.25] The way wey you dey shower your blessings on me
[01:54.84] (The way wey you shower your blessings on me)
[01:57.90] Oh my Father I no fit describe this your way oh
[02:03.90] Daddy your way na Confam
[02:06.32] Mo mo wi'pe, Iwo Loba
[02:09.08] Daddy your way na Confam
[02:10.86] And everything I get na you dey run am
[02:14.13] Daddy your way na Confam
[02:16.41] Mo mo wi'pe, Iwo Loba
[02:19.12] Daddy your way na Confam
[02:21.09] And everything I get na you dey run am
[02:24.48] Daddy your way na Confam oo
[02:27.26] Daddy your way na Confam oo
[02:29.94]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings