Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Gbadun

👤 1da Banton 🎼 Gbadun - Single ⏱️ 2:40
🎵 1325 characters
⏱️ 2:40 duration
🆔 ID: 8146307

📜 Lyrics

Well, they should know we are the Sound Killa
(Bzzy)
(Sammy, yea-yea o)
(Melody o)
Don't let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy (oh no)
Don't let nobody, nobody close to my joy

I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) (Sammy, yea-yea)

I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
I say no come dey tell me nonsense, oh
No come dey yarn me nonsense, oh
No come dey mess with my silence, oh
Because I dey show gentility

Originally, you wonder
I dey feel like Michel Jordan
You no fit see me under
Wem-pele (original na baba)

Originally, oh-oh
We dey give dem vibe, oh-oh
She dey tell me, o ti tò wọn
She dey tell me, o ti tò wọn
(Give me melody)
Don't let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy, oh no
Don't let nobody, nobody close to my joy

I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (Sammy, yea-yea) (ahn-ahn)

I say, "Nothing concerning me," o ṣé
Only money wey concern me, o ṣé
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.08] Well, they should know we are the Sound Killa
[00:11.75] (Bzzy)
[00:13.14] (Sammy, yea-yea o)
[00:15.90] (Melody o)
[00:20.14] Don't let nobody, nobody close to my joy
[00:24.11] I just wan dey happy (oh no)
[00:28.49] Don't let nobody, nobody close to my joy
[00:35.35] I say, "Nothing concerning me," o ṣé
[00:37.42] Only money wey concern me, o ṣé
[00:39.63] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
[00:41.55] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) (Sammy, yea-yea)
[00:43.98] I say, "Nothing concerning me," o ṣé
[00:45.85] Only money wey concern me, o ṣé
[00:48.09] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
[00:50.24] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
[01:01.34] I say no come dey tell me nonsense, oh
[01:03.59] No come dey yarn me nonsense, oh
[01:05.79] No come dey mess with my silence, oh
[01:07.86] Because I dey show gentility
[01:09.45] Originally, you wonder
[01:11.31] I dey feel like Michel Jordan
[01:13.54] You no fit see me under
[01:15.47] Wem-pele (original na baba)
[01:17.96] Originally, oh-oh
[01:19.86] We dey give dem vibe, oh-oh
[01:22.00] She dey tell me, o ti tò wọn
[01:24.16] She dey tell me, o ti tò wọn
[01:26.01] (Give me melody)
[01:27.99] Don't let nobody, nobody close to my joy
[01:32.26] I just wan dey happy, oh no
[01:36.58] Don't let nobody, nobody close to my joy
[01:43.47] I say, "Nothing concerning me," o ṣé
[01:45.33] Only money wey concern me, o ṣé
[01:47.42] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
[01:49.68] Na the thing wey me I gbadun (Sammy, yea-yea) (ahn-ahn)
[01:51.86] I say, "Nothing concerning me," o ṣé
[01:53.75] Only money wey concern me, o ṣé
[01:55.86] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
[01:58.02] Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
[02:01.06]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings