Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Gbadun

👤 1da Banton 🎼 Gbadun ⏱️ 2:40
🎵 1159 characters
⏱️ 2:40 duration
🆔 ID: 8146308

📜 Lyrics

Well they should know we are the sound killa (the sound killa)
Busy
Don't let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy (oh no)
Can't let nobody, nobody close to my joy
I said nothing concern me (oshè)
Only money wey concern me (oshè)
Anything wey me I gbadun (ah han)
Anything wey me I gbadun (ah han)
I said nothing concerning me (oshè)
Only money wey concern me (oshè)
Anything wey me I gbadun (ah han)
Anything wey me I gbadun (ah han)
I say no come dey tell me nonsense, oh
No come dey yarn me nonsense, oh
No come dey mess my silence, oh
Because I dey show gentility
Original me wonder
I dey feel am like jejeda
You no fit see me under
Wem-pele (original na baba)
Original
We dey give dem vibe oh-oh
You dey tell me oti tò won
You dey telli oti tò won
Don't let nobody, nobody close to my joy
I just wan dey happy (oh no)
Can't let nobody, nobody close to my joy
I said nothing concern me (oshè)
Only money wey concern me (oshè)
Anything wey me I gbadun (ah han)
Anything wey me I gbadun (ah han)
I said nothing concerning me (oshè)
Only money wey concern me (oshè)
Anything wey me I gbadun (ah han)
Anything wey me I gbadun (ah han)

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings