Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Work 'N' Grind

๐Ÿ‘ค King Perryy โ€ข ๐ŸŽผ Citizen of the World โ€ข โฑ๏ธ 3:23
๐ŸŽต 2489 characters
โฑ๏ธ 3:23 duration
๐Ÿ†” ID: 8315307

๐Ÿ“œ Lyrics

Steady on my cheddar chaser
Say me ah no dey fake am
Me ah fi hustle man ah see you later
How man wan dey fit to cater
For your mama when you no get paper
Devotion yeah is the only way from here

Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
So mi say
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o

Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up

Me ah no fit shout e oh
I want make my money shout for me o
My mummy proud of me o
I want make my daddy proud of me oh
Call everybody to come jolly o
You know say money pass money o
It's a lituation
Ah litty situation
So mi say

Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o
Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o

Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up

So many things wey money afi do for us
I bin grinding all my life all my life ye ye yeah yeah
So many things wey money afi do for all
Na so mi tell them
How man no go

Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o

Work n grind oh
Na the only way we multiply oh
You got me moving patient
Solving all the equation
Me I just want to clear their doubt o

Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up
Man wey hustle hard must to chop now
No be today wey we start to talk am
At all at all
Look yourself eh look at us now
Ah bros you sef no what's up now
You know what's up

It's STG
You, you, you know what's up

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.11] Steady on my cheddar chaser
[00:12.29] Say me ah no dey fake am
[00:16.81] Me ah fi hustle man ah see you later
[00:20.93] How man wan dey fit to cater
[00:22.47] For your mama when you no get paper
[00:24.15] Devotion yeah is the only way from here
[00:29.02] Work n grind oh
[00:32.02] Na the only way we multiply oh
[00:34.18] You got me moving patient
[00:35.89] Solving all the equation
[00:36.90] Me I just want to clear their doubt o
[00:39.03] So mi say
[00:41.46] Work n grind oh
[00:42.06] Na the only way we multiply oh
[00:44.49] You got me moving patient
[00:45.92] Solving all the equation
[00:47.18] Me I just want to clear their doubt o
[00:49.98] Man wey hustle hard must to chop now
[00:52.36] No be today wey we start to talk am
[00:54.63] At all at all
[00:55.73] Look yourself eh look at us now
[00:56.94] Ah bros you sef no what's up now
[00:59.17] You know what's up
[01:01.05] Man wey hustle hard must to chop now
[01:02.99] No be today wey we start to talk am
[01:05.38] At all at all
[01:07.03] Look yourself eh look at us now
[01:08.36] Ah bros you sef no what's up now
[01:09.60] You know what's up
[01:11.77] Me ah no fit shout e oh
[01:13.89] I want make my money shout for me o
[01:16.42] My mummy proud of me o
[01:18.78] I want make my daddy proud of me oh
[01:20.60] Call everybody to come jolly o
[01:22.35] You know say money pass money o
[01:26.04] It's a lituation
[01:27.55] Ah litty situation
[01:29.07] So mi say
[01:30.27] Work n grind oh
[01:32.14] Na the only way we multiply oh
[01:34.57] You got me moving patient
[01:35.87] Solving all the equation
[01:37.18] Me I just want to clear their doubt o
[01:39.83] Work n grind oh
[01:42.03] Na the only way we multiply oh
[01:44.58] You got me moving patient
[01:45.86] Solving all the equation
[01:47.32] Me I just want to clear their doubt o
[01:49.47] Man wey hustle hard must to chop now
[01:52.22] No be today wey we start to talk am
[01:54.36] At all at all
[01:55.80] Look yourself eh look at us now
[01:57.17] Ah bros you sef no what's up now
[01:58.83] You know what's up
[02:00.36] Man wey hustle hard must to chop now
[02:02.26] No be today wey we start to talk am
[02:03.51] At all at all
[02:05.79] Look yourself eh look at us now
[02:07.83] Ah bros you sef no what's up now
[02:09.72] You know what's up
[02:12.77] So many things wey money afi do for us
[02:18.12] I bin grinding all my life all my life ye ye yeah yeah
[02:22.33] So many things wey money afi do for all
[02:28.14] Na so mi tell them
[02:30.03] How man no go
[02:30.69] Work n grind oh
[02:32.39] Na the only way we multiply oh
[02:34.79] You got me moving patient
[02:35.96] Solving all the equation
[02:37.06] Me I just want to clear their doubt o
[02:39.63] Work n grind oh
[02:41.94] Na the only way we multiply oh
[02:44.34] You got me moving patient
[02:46.02] Solving all the equation
[02:47.27] Me I just want to clear their doubt o
[02:50.08] Man wey hustle hard must to chop now
[02:52.00] No be today wey we start to talk am
[02:54.54] At all at all
[02:55.80] Look yourself eh look at us now
[02:57.57] Ah bros you sef no what's up now
[02:59.46] You know what's up
[03:01.17] Man wey hustle hard must to chop now
[03:02.27] No be today wey we start to talk am
[03:03.13] At all at all
[03:05.60] Look yourself eh look at us now
[03:07.13] Ah bros you sef no what's up now
[03:09.40] You know what's up
[03:10.72] It's STG
[03:13.03] You, you, you know what's up
[03:19.74]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings