DND
🎵 1996 characters
⏱️ 2:55 duration
🆔 ID: 8354773
📜 Lyrics
(Uno, dos, tres)
Banger (banger, banger)
(P, P)
Another banger
Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
Me wey be wèrè
Óyá, gawú oh, gawú
Shey you no dey see say I just drop gbẹ'du, ayy?
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí
Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
Bàbá wọn
E sure for me, my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon)
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idán
Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down

Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say

Ayy, o ṣé o, o wá n'bí

Ayy, o ṣé o, o wá nbí

⏱️ Synced Lyrics
[00:05.05] (Uno, dos, tres)
[00:11.57] Banger (banger, banger)
[00:15.95] (P, P)
[00:23.10]
[00:27.29] Another banger
[00:28.48] Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
[00:31.43] Me wey be wèrè
[00:33.16] Óyá, gawú oh, gawú
[00:35.40] Shey you no dey see say I just drop gbẹ'du, ayy?
[00:37.57] Them talk say no be me be H-I-M, okay na
[00:41.08] You go come tell me na who oh, na who
[00:44.01] Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
[00:46.77] Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
[00:49.20] Shey I wan good, shey I wan bad
[00:52.25] Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
[00:55.04] Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
[00:58.15] They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
[01:00.87] Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[01:04.27] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[01:08.84] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:13.38] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[01:17.78] Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí
[01:20.79] Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
[01:22.43] Bàbá wọn
[01:24.03] E sure for me, my confidence
[01:26.58] No rely on any number one
[01:28.36] Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon)
[01:32.22] Girls dey chew gum
[01:34.67] Because they sabi say I be idán
[01:36.72] Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down
[01:39.96] Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
[01:43.10] Shey I wan good, shey I wan bad
[01:45.57] Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
[01:49.03] Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say
[01:52.46] They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
[01:54.66] Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[01:58.11] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[02:02.49] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:06.93] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[02:11.72] Ayy, o ṣé o, o wá n'bí
[02:13.87] Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
[02:16.22] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[02:20.43] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:25.04] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[02:29.44] Ayy, o ṣé o, o wá nbí
[02:31.50] Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
[02:34.29] (P, P)
[02:49.02]