Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Charm

๐Ÿ‘ค Rema โ€ข ๐ŸŽผ Rema Songs โ€ข โฑ๏ธ 3:21
๐ŸŽต 1849 characters
โฑ๏ธ 3:21 duration
๐Ÿ†” ID: 8546573

๐Ÿ“œ Lyrics

(London)
(Another banger, banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah

Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee

See body o (see body, see body o)
Egbami o (egbami, egbami o)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please, help me o
Me, I don jam wetin pass me o?

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must

You too dey form with this love of a thing
Baby eh, let me, let me
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey help
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boomba-ka-boom, soco, ah

Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah

Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:14.50] (London)
[00:17.62] (Another banger, banger)
[00:19.92] Come here, wetin dey worry you?
[00:22.55] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[00:25.72] I know you senior me
[00:27.76] I get money pass your papa
[00:29.80] Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:33.10] Why you wan dey buga won?
[00:35.55] Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.78] You better drop your body, I must soco, ah
[00:41.09] Sufri with this body
[00:42.95] Make we run am on a low-key
[00:46.34] Baby, you know me
[00:47.94] E get as you go move wey I no go gree
[00:51.14] Come, make I drive your-, hmm
[00:53.14] Come, make I drive this your jalopy
[00:56.18] Baby, allow me tip you off with alawee
[01:00.64] See body o (see body, see body o)
[01:05.42] Egbami o (egbami, egbami o)
[01:09.97] E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
[01:15.32] Please, help me o
[01:17.52] Me, I don jam wetin pass me o?
[01:20.25] Come here, wetin dey worry you?
[01:22.46] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[01:25.67] I know you senior me
[01:27.89] I get money pass your papa
[01:29.98] Wetin you want wey I no fit do for you?
[01:32.92] Why you wan dey buga won?
[01:35.62] Shey you be Kizz Daniel ni?
[01:37.78] You better drop your body, I must
[01:40.18] You too dey form with this love of a thing
[01:42.20] Baby eh, let me, let me
[01:45.10] Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
[01:47.96] Naira no dey help
[01:49.83] You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
[01:52.96] E no dey bend
[01:54.82] Oya, follow my command
[01:55.95] Baby, do like I do
[01:57.25] Baby, front and back
[01:58.38] Baby, boomba-ka-boom, soco, ah
[02:01.07] Sufri with this body
[02:02.86] Make we run am on a low-key
[02:06.17] Baby, you know me
[02:07.96] E get as you go move wey I no go gree
[02:11.12] Come, make I drive your-, hmm
[02:13.01] Come, make I drive this your jalopy
[02:15.96] Baby, allow me tip you off with alawee
[02:19.95] Come here, wetin dey worry you?
[02:22.38] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[02:25.65] I know you senior me
[02:27.79] I get money pass your papa
[02:29.92] Wetin you want wey I no fit do for you?
[02:32.99] Why you wan dey buga won?
[02:35.53] Shey you be Kizz Daniel ni?
[02:37.78] You better drop your body, I must soco, ah
[02:41.05] Sufri with this body
[02:42.73] Make we run am on a low-key
[02:46.17] Baby, you know me
[02:48.07] E get as you go move wey I no go gree
[02:50.95] Come, make I drive your-, hmm
[02:53.16] Come, make I drive this your jalopy
[02:54.66]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings