Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Wide Awake

๐Ÿ‘ค Erigga, Corizo, Gee Baller, Yung6ix โ€ข ๐ŸŽผ Family Time โ€ข โฑ๏ธ 2:24
๐ŸŽต 2436 characters
โฑ๏ธ 2:24 duration
๐Ÿ†” ID: 8814955

๐Ÿ“œ Lyrics

Omo this one na for
People when dey grind
You no understand
Any time u write them
Dem dey up, na we be that

We no dey sleep for the kpa
We dey wide awake
Active we dey wide awake
Receiver dey sleep but giver dey wide awake
Active we dey wide awake
Anything for the kpa
We dey wide awake
Active we dey wide awake
No carry the business far
I dey wide awake active I Dey wide awake

Here Bring money come make we too share
Chop well see how much we fit shock there
If your circle no fit cuff out like 10million
When u dey problem na you be the MuMu there
Who wan help you no go stress you giver no get
Receiver vex say na giver no plan e life well
Dame which kind world we dey
Na man and woman be devil have a lovely day

Receiver Dey outside
Giver Dey active
Wake am with slap
No sleeping in the office
The day wey giver lack
Na receiver Dey gossip
Were e Dey see the money self
Shey e Dey chop shit
But we gather Dey ball since
Eat alone and die alone
Go buy your food
Leave me alone
I eat alone i belle full
Unto idan wey I be
I cut onions
Onions cry
Take 10 percent as we talk
Paper credit mi in bulk

Boy I'm in a different kinda mode
Yeah I'm in different kinda mode
This the greatest story ever told
Had to cut ties with some niggas
Cos they be hoping that I fold
I done seen a couple niggas switch up on their man
When this shit go left, and you life hit the fence
See nobody go defend
So Me I nor Dey pretend
If we ain't got no business
I don't wanna be your friend

We no dey sleep for the kpa
We dey wide awake
Active we dey wide awake
Receiver dey sleep but giver dey wide awake
Active we dey wide awake
Anything for the kpa
We dey wide awake
Active we dey wide awake
No carry the business far
I dey wide awake active I Dey wide awake

I say they fed us lies
Tryna keep it holy so the Benz all white
Use my two times three (6)
Cux men done wise
Na person when no give you work dey be okpokpise
I say Og keep your small thing
Make you show me that work
They say hard work beats talent
When talent don't do the hard work
I been dey get this kele, when dey give me brain like class work
I make that Kitty(cat) work for me
I ain't talking cat walk (cat work)

We no dey sleep for the kpa
We dey wide awake
Active we dey wide awake
Receiver dey sleep but giver dey wide awake
Active we dey wide awake
Anything for the kpa
We dey wide awake
Active we dey wide awake
No carry the business far
I dey wide awake active I Dey wide awake

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.69] Omo this one na for
[00:04.59] People when dey grind
[00:06.16] You no understand
[00:07.26] Any time u write them
[00:08.83] Dem dey up, na we be that
[00:10.34] We no dey sleep for the kpa
[00:11.74] We dey wide awake
[00:13.22] Active we dey wide awake
[00:14.97] Receiver dey sleep but giver dey wide awake
[00:17.88] Active we dey wide awake
[00:19.70] Anything for the kpa
[00:21.24] We dey wide awake
[00:22.70] Active we dey wide awake
[00:24.77] No carry the business far
[00:25.96] I dey wide awake active I Dey wide awake
[00:29.97] Here Bring money come make we too share
[00:32.67] Chop well see how much we fit shock there
[00:34.83] If your circle no fit cuff out like 10million
[00:37.20] When u dey problem na you be the MuMu there
[00:39.43] Who wan help you no go stress you giver no get
[00:41.40] Receiver vex say na giver no plan e life well
[00:43.82] Dame which kind world we dey
[00:46.33] Na man and woman be devil have a lovely day
[00:48.64] Receiver Dey outside
[00:49.74] Giver Dey active
[00:50.81] Wake am with slap
[00:52.06] No sleeping in the office
[00:53.28] The day wey giver lack
[00:54.76] Na receiver Dey gossip
[00:55.79] Were e Dey see the money self
[00:57.17] Shey e Dey chop shit
[00:58.25] But we gather Dey ball since
[00:59.48] Eat alone and die alone
[01:00.84] Go buy your food
[01:01.62] Leave me alone
[01:02.42] I eat alone i belle full
[01:03.28] Unto idan wey I be
[01:04.37] I cut onions
[01:05.24] Onions cry
[01:05.86] Take 10 percent as we talk
[01:07.05] Paper credit mi in bulk
[01:07.94] Boy I'm in a different kinda mode
[01:09.80] Yeah I'm in different kinda mode
[01:11.76] This the greatest story ever told
[01:13.41] Had to cut ties with some niggas
[01:15.37] Cos they be hoping that I fold
[01:17.63] I done seen a couple niggas switch up on their man
[01:20.18] When this shit go left, and you life hit the fence
[01:22.51] See nobody go defend
[01:23.64] So Me I nor Dey pretend
[01:24.92] If we ain't got no business
[01:26.41] I don't wanna be your friend
[01:27.66] We no dey sleep for the kpa
[01:29.16] We dey wide awake
[01:29.95] Active we dey wide awake
[01:31.61] Receiver dey sleep but giver dey wide awake
[01:34.77] Active we dey wide awake
[01:36.62] Anything for the kpa
[01:37.99] We dey wide awake
[01:39.63] Active we dey wide awake
[01:41.42] No carry the business far
[01:42.77] I dey wide awake active I Dey wide awake
[01:44.49] I say they fed us lies
[01:47.80] Tryna keep it holy so the Benz all white
[01:50.01] Use my two times three (6)
[01:51.32] Cux men done wise
[01:52.52] Na person when no give you work dey be okpokpise
[01:55.60] I say Og keep your small thing
[01:57.19] Make you show me that work
[01:58.26] They say hard work beats talent
[02:00.26] When talent don't do the hard work
[02:01.14] I been dey get this kele, when dey give me brain like class work
[02:02.81] I make that Kitty(cat) work for me
[02:04.07] I ain't talking cat walk (cat work)
[02:05.41] We no dey sleep for the kpa
[02:06.72] We dey wide awake
[02:08.54] Active we dey wide awake
[02:10.14] Receiver dey sleep but giver dey wide awake
[02:13.01] Active we dey wide awake
[02:14.96] Anything for the kpa
[02:16.48] We dey wide awake
[02:18.03] Active we dey wide awake
[02:19.96] No carry the business far
[02:21.16] I dey wide awake active I Dey wide awake
[02:22.46]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings